The Hope of the Streets

Live from the south
Where the streets
Don't show no mercy
Loose guard for my town
You go learn some history lessons
If you nor get money
When you talk nobody listens
Shut the fuck up

Who goes that man
Tell am to move ahead
Him face nor show
For the coal tar
And we dey muzz for here
Men dey here
Them nor get joy
And them dey very brutal
Them fit go use highness eye
Take go burst him head
Them fit run enter am
Clean am join
Base on local action
Na omertà and e clear say
You nor get orientation
Things dey go down for here
If your weight nor reach
Nor put body
Thats the slogan
We scream out here
Steady confirmation for here
This na parental advice
Or something of that nature
Rip to scottish
Stand on 10 toes i'll make sure
You gave me my first joint
Now i fuck with mother nature
I call your ass a prophet
Cuz i know you saw the future

Damn back to reality
Wetin i dey talk before
When me and duku dey align
You can never understand
Cuz we dey speak tranga
The langwa sef
Them say na contraband
Abeg wetin wetin
Pass me the level
Make i take one hit
Before i go behind bars
Eyes shine pass nepa light
Even dpo dey contact
Set my pass 2 seconds
Do transfer
Na so i burst out
Magada billz i march out
Everybody just dey echo

Yeah
I'm the hope of the streets
You know i came from the creeks
Where you dey baff
For the same place
Another man dey shit
Born and raised in the streets
Seen so may lies and deceits
Paid my dues play my role
Never accepted defeat
Now everywhere good
If i say the word
Naso e go be
Nor play with me
Naso them take pursue me from school
Got zero degrees
Like the vvs on my wife
They zero degrees

Steady grind trying
Pain and sacrifices
Kanayo sef dey regard me
For the streets
Base on sacrifices
The way i spend this money
Got a lot of people wondering
Some say na ritual lazy fool
Go and get some money
The street ain't safe
Keep a small circle
And watch out for the snakes



Credits
Writer(s): Ebidau Magada
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link