Energy (feat. DJ Obi)

Mo de ti gbe wan sare (mo de ti gbe wan sare)
Moti gbe wan j'aye (moti gbe wan j'aye)
Yeah (yeah)
(Bring D Hit, Clemzy)

Mo de ti gbe wan sare, everyday ni mon j'aye (too much energy)
Musician wey dey sing song, sing song, kill them (wey get MSC oh)
I never sing song wey no sweet, oh baby (I get melody)
Everyday on the road, walahi, mon pawo (I just dey low key oh)

They want to calculate my money
They say they want to replicate my money
Who born bagger, make dey come see money
Afolabi Money
Go shawty, it's your birthday
Come meet me, it's on Friday
Top boys wey ball on Friday
Obi's house, on a Monday oh

Don't tell me s-
I tell my haters make dem rest in peace
'Cause I dey kill the thing
E be like action film, ye
They want to follow my lead
I tell them, "may them follow my lead oh"

They want to calculate my money
They say they want to replicate my money
Who born bagger, make dey come see money
Afolabi Money
Go shawty, it's your birthday
Come meet me, it's on Friday
Top boys wey ball on Friday
Obi's house, on a Monday oh

Mo de ti gbe wan sare, everyday ni mon j'aye (too much energy)
Musician wey dey sing song, sing song, kill them (wey get MSC oh)
I never sing song wey no sweet, oh baby (I get melody)
Everyday on the road, walahi, mon pawo (I just dey low key oh)

Clemzy wey dey nack the beat (ayy), too much energy oh (too much energy)
It's L.A oh, mm-mm, it's L.A
Kill the eh, it's L.A
Gbedu chocking, it's L.A oh
(It's STG)

Credits
Writer(s): Damilola Abdulrasak Afolabi, Abolaji Collins Kuye, Onyebuchi Clemsy Nnawuba
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link