Never Stoppin

Yeah
One time for the one time
Flowz noni
malowao
Been on the grind for a long time
So many times wey I don cry
So many left many don kpai
Many don die
But I ain't stopping anyway
I ain't stopping anyway
I ain't giving up
I ain't stopping anyway
I ain't stopping anyway
I ain't giving up

Been a while that you saw me
I had to take some time off
You know what time it is
And you know what the time was
Steady on the grind
Make account no enter minus
And e dey sardine me
The way the country titus
Omo e choke o
So many things wey don sup and
So many things man dey face
But man no fit stop
Cos i know say one day e go sup
And even if e hard right now
One day e go soft
All man for himself
Na my cross I dey carry
Make they hear my sound
From lagos down to miami
Owo shi ma de
Mi o fo omo iya mi
Mo de shi ma blow
Mi o fo lola sati
O de certain
Very soon o ma clear biti netflix
Won ma sanwo
Dem go pay biti Memphis
O mo pe ariwo ko ni music
Ain't nobody can do it the way
that I do this

Been on the grind for a long time
So many times wey I don cry
So many left many don kpai
Many don die
But I ain't stopping anyway
I ain't stopping anyway
I ain't giving up
I ain't stopping anyway
I ain't stopping anyway
I ain't giving up



Credits
Writer(s): Toheeb Adebayo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link