Goated
Uhn!
John Networq
As we dey look their body
Dem dey look our money
Uhn!
See!
Once bitten I am forever shy
Affliction can arise
But not a second time
I'm tired of making sense
With every single rhyme (rhyme)
Every single line (line)
Every single time
We don come
We don see
Wetin remain na to conquer
Pikin wey say him mama no go sleep
We go konk am
Marry person fiancée
And then begin dey wonder?
How is it another
Man fit put asunder?
How you want your thunder?
Boiling or roasted?
Me I no be politician
Promise you and ghosted
Netwizzy
Goated goated goated
Netwizzy
Goated goated goated
If you want a maga
You go tell a brada
Make you no dey para
Say because I hamma
Netwizzy
Goated goated goated
Netwizzy
Goated goated goated
As you dey look my money
(Hey hey)
Na so me I dey look your body
(Hey hey)
Abi you no wan shake ur body?
You no wan take my money?
Abi you shxt for body?
U no wan move your body?
You go need to speak the truth
Make e devil shame
Make e de
Make e de
Make e devil shame
Abeg speak the truth
Make e devil shame
Make e de
Make e de
Make e devil shame
Abeg speak the truth
Make e devil shame
Make e de
Make e de
Make e devil shame
Speak the truth
Make e devil shame
Make e de
Make e de
Make e devil shame
Gaddam!
Gaddam!
John Networq
John Networq
As we dey look their body
Dem dey look our money
Uhn!
See!
Once bitten I am forever shy
Affliction can arise
But not a second time
I'm tired of making sense
With every single rhyme (rhyme)
Every single line (line)
Every single time
We don come
We don see
Wetin remain na to conquer
Pikin wey say him mama no go sleep
We go konk am
Marry person fiancée
And then begin dey wonder?
How is it another
Man fit put asunder?
How you want your thunder?
Boiling or roasted?
Me I no be politician
Promise you and ghosted
Netwizzy
Goated goated goated
Netwizzy
Goated goated goated
If you want a maga
You go tell a brada
Make you no dey para
Say because I hamma
Netwizzy
Goated goated goated
Netwizzy
Goated goated goated
As you dey look my money
(Hey hey)
Na so me I dey look your body
(Hey hey)
Abi you no wan shake ur body?
You no wan take my money?
Abi you shxt for body?
U no wan move your body?
You go need to speak the truth
Make e devil shame
Make e de
Make e de
Make e devil shame
Abeg speak the truth
Make e devil shame
Make e de
Make e de
Make e devil shame
Abeg speak the truth
Make e devil shame
Make e de
Make e de
Make e devil shame
Speak the truth
Make e devil shame
Make e de
Make e de
Make e devil shame
Gaddam!
Gaddam!
John Networq
Credits
Writer(s): Gabriel Marvellous Edafe, Oshomah Aminiabor
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.