Addiction
(But I really want her)
Oh my bae bae o
I'll play you reggae o
I'll play my blues for you
I will be your DJ o
JB baby, Ba mi soro JB
If you want company, I can give you all of it yea yea
Shey you dey feel the signal
Abi make I twist am
Or shey you want make I leave am
As you no want make we jizz now
Oya you common make me sit down, let's talk about the regulars
I heard you like my cellular, Na you dey burst my mendula ah ah ah ah ah
I'm over thinking about you, I'm confused don't know what to do
As a dream girl I see you, you cast a spell on me
When I speak I say your name, close my eyes and I see your face
I don't know what else to do, you cast a spell on me
Abi make I wife this one, she sabi do, abeg who born this one
All the flaws wey she talk say she get, na wetin other girls take dey do princess
I swear to god man this girl make sense
Another thing, she no dey take nonesense
And she dress decent, she's a fucking Christian

How will I do you one, when girl you deserve it all
Girl you are my drug and I am damn, addicted to you
You changing my setting, the way I'm acting, is changing
Girl you're a blessing, nobody else can teach this lesson
I pray that we'll go far, maybe run so far
Even though there's no car, thank God we go see cab
And everyday I sing my melody, carry me for mind like your hubby
Girl I'm in love with you, you cast a spell on me

Credits
Writer(s): Wesley Chukwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.