Why
I found a girl and love her
Thought I found a peace
They said she was a cheater
"Oh yeah" mo reminisce
I gave her all she asked for gave her money and her needs
I gave you my whole heart and you use am pay your bills
But now I played the tape, na your choice no be rape!!!
Shy shy Dey my face dem been warn me me no gree eh
But na your body eh
Dey make me go insane
I don fall in love wey I no fit stand again
Baby why?
"Oh why"
Why you do me bayi?
(Me bayi)
Why you made me cry? (I cry)
Why you made me lie, I lie for people say
I said you fine
"Oh You fine"
Your character nice
"E nice"
Your back side design
"Design"
Your front side na jack, just carry me Dey go
Girl you break my heart you do me bad
"Do me bad"
I think I made you happy you made me sad
"Made me sad"
Mama do me things wey me never liked
"Say ah do me things wey me never liked anh"
She carry this whole thing
Big something
Ten stories
A big mountain
She tells me lies and I still I like her
Pour me fuel ke lo wa lighter
Carry this whole thing!!!
Big something!!!
Ten stories
A big mountain
She tells me lies and I still like her

Credits
Writer(s): Emmanuel Favour
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.