Naija- Balava

Hona hona hona
Eya
Halla mah name you know oo
Oh Gad
Chee

Na so dem go dey do o
Dem go say make we shut say make
We no talk o
Na so dem go dey do o
Dem go dey chop our money dey grow
Big belle

Na so dem go dey do o
Dem go say make we shut say make
We no talk o
Na so dem go dey do o
Dem go dey chop our money dey grow
Big belle

Insecurity for naija no be small thing
Everyday i say (Gunshots) something
People die everyday for we country and
For their mind dem go say e no concern
Me
Wait iyo o
Na God na him go judge iyo
See people don dey craze iyo o and
Now
Na dem wey dey run iyo o
I say IPOB come, Boko Haram come
Herdsmеn come and bandits come
Evеrybody don dey run but na me be
The Boy
Na me wey go stand til thy kingdom
Come

Na so dem go dey do o
Dem go say make we shut say make
We no talk o
Na so dem go dey do o
Dem go dey chop our money dey grow
Big belle

Na so dem go dey do o
Dem go say make we shut say make
We no talk o
Na so dem go dey do o
Dem go dey chop our money dey grow
Big belle

Wetin i wan yarn again now?
Wetin i wan talk again now?
Wetin i wan yarn, wetin i wan talk, wetin
I wan yarn again now?

Oya run come, run come
Pull up in a phantom see me and my guys we are seeking for freedom
Sibridong sibiribiribidongdong
Sibiridong
Sibiribiribidongdong

Na so dem go dey do o
Dem go say make we shut say make
We no talk o
Na so dem go dey do o
Dem go dey chop our money dey grow
Big belle

Na so dem go dey do o
Dem go say make we shut say make
We no talk o
Na so dem go dey do o
Dem go dey chop our money dey grow
Big belle



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link