Stay

Whoah oh
Whoah oh whoa oh whoah oh

Yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah

Whoah oh
Whoah oh whoa oh whoah oh

Oh oh
Yeah yeah yeah

Thunder fire person
Wey say no be you

I have entered gbese
This one no fit good

You were never here for me
With these things you do

What a lesson you gave
Am no more catching cruise with you

Shey we been no dey like this before
Wetin come sup with you

All the things i did before,
Yeah

If you go like dey for me
I go like STAY with you

When shovels comes to push
Odo no go leave me oh

So Ko ma lo
Yeah yeah yeah yeah

STAY (Interlude)

Na you!
I go tell everybody wey ask say na you

Cause when I feel sad
Na you make me brand new

And any weather,
I go follow you dey go your side



Credits
Writer(s): Jnr Douye
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link