Show Yourself Strong
Show yourself strong
Show yourself strong
Show yourself strong
Father come and show yourself strong
Unto who you be
Make you show yourself yah
Father come and show yourself strong
Unto who you be yah
Father show yourself strong
Unto who you be
Nobody fit do those things
Way only you fit do
Father show yourself strong
Unto who you be
Nobody fit do those things
Way only you fit do Yeah
So I lift my hands and say
Father I thank you
For what I am today
Father I thank you
No be say na me sabi pass
No be say na me holy pass
Still on still
You still favour me yeah
So I lift my hands and say
Father I thank you
For what I am today
Father I thank you
No be say na me sabi pass
No be say na me holy pass
Still on still
You still favour me yeah
Shebi na you talk say
Whatever i ask
You go surely give me yeah yeah
You know wetin dey my mind
Before I ask
You go surely run am for me
Satisfy me early
Make e no come look like say my matter pass your power
Father come and show yourself strong now
Father come and show yourself strong now
Shebi na you talk say
Whatever i ask
You go surely give me yeah yeah
You know wetin dey my mind
Before I ask
You go surely run am for me
Satisfy me early
Make e no come look like say my matter pass your power
Father come and show yourself strong now
Father come and show yourself strong now
Father show yourself strong
Unto who you be
Nobody fit do those things
Way only you fit do
Father show yourself strong
Unto who you be
Nobody fit do those things
Way only you fit do Yeah
Father come and show yourself strong
Father come and show yourself strong
Lord show yourself strong
Show yourself strong
Show yourself strong
Father come and show yourself strong
Unto who you be
Make you show yourself yah
Father come and show yourself strong
Unto who you be yah
Father show yourself strong
Unto who you be
Nobody fit do those things
Way only you fit do
Father show yourself strong
Unto who you be
Nobody fit do those things
Way only you fit do Yeah
So I lift my hands and say
Father I thank you
For what I am today
Father I thank you
No be say na me sabi pass
No be say na me holy pass
Still on still
You still favour me yeah
So I lift my hands and say
Father I thank you
For what I am today
Father I thank you
No be say na me sabi pass
No be say na me holy pass
Still on still
You still favour me yeah
Shebi na you talk say
Whatever i ask
You go surely give me yeah yeah
You know wetin dey my mind
Before I ask
You go surely run am for me
Satisfy me early
Make e no come look like say my matter pass your power
Father come and show yourself strong now
Father come and show yourself strong now
Shebi na you talk say
Whatever i ask
You go surely give me yeah yeah
You know wetin dey my mind
Before I ask
You go surely run am for me
Satisfy me early
Make e no come look like say my matter pass your power
Father come and show yourself strong now
Father come and show yourself strong now
Father show yourself strong
Unto who you be
Nobody fit do those things
Way only you fit do
Father show yourself strong
Unto who you be
Nobody fit do those things
Way only you fit do Yeah
Father come and show yourself strong
Father come and show yourself strong
Lord show yourself strong
Credits
Writer(s): Victor Oti
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.