Sexy Mama

She ah bad oh yes i know
And she go dance to the rhythm and blues ai
I finna realise say her body blazing say she feel amazing inside
Hold on to me don't drift this time
If you'll swing don't waste my time
You fit scream girl I'm your type
Many girls don tey for line
So me and Amaka we syncronising
With the likkle likkle love and touching
No antidote for the pills and potion
Cause you dey looku with fear and caution
You see the berry dark and so the juice
And baby if the berry sweet naso the juice go dey o
Run saré activate me shalewa

Ohhhhh
Oh my sexy mama (ah ya ya ya)
You're my joy you my pleasure my queen you my heart desire (Ah ya ya ya ya)
You set my soul on fire (Ah ya ya ya)
This your love i dey feel am again i no fit deny am (Ah ya ya ya ya)

Ima make you fly in a G4
Captain Don Dardahh Ima be the pilot
Sho ma wale mi Shatta
Emi ni bad guy Don Dardah
Steady flexing baby no stressing (Zaga)
Got enough sugar no need Insulin (Sanana)
You proper pepppered like a Mexican
Dardahranking ima be your champion
Awon kon (Gege) Awon kon (Gege) Awon kon waye la jaye (Omo let's go now)
Awon kon (Gege) Awon kon (Gege) Awon kon waye la ja (Sample the pepper)
Make you buga won for the juction
Omo dudu wonfe mi o
Emi Dada ti dey youngkingin
Dardah YoungCee pon di beat o

Ohhhhh
Oh my sexy mama (ah ya ya ya)
You're my joy you my pleasure my queen you my heart desire (Ah ya ya ya ya)
You set my soul on fire (Ah ya ya ya)
This your love i dey feel am again i no fit deny am (Ah ya ya ya ya)

Don Dardahh ti dey
Young Cee
It's 14 again



Credits
Writer(s): Muhammed Mukhtar
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link