Do That Thing

Who like to blow
Who like to blow uh
Cause I can't control
I can't control uh

Make the love inner go part
Make the love in there hold something
Make the money or no faji
No guys and I no para
Make that love in there go find peace
No dey whine me no time please
Say you love me na you sabi
More ice and a more faji
Yeah

Timba gekasoraye wa shi shaye, eh
Washerey eh what is ya take
Cause you know you know you know we cooperate
How you know you know you know we cooperate, we cooperate
You know how we update
Take a look our side how we got lit
Get lit, get layd
Tima koro le mua shere
Wetin you find me I get the solving
Shey you get money we go get discussing
Otherwise e go dey disturbing

Cause when you do that thing another waka in the place
Until you do that thing I no dey even carry face
No time for nobody
This life na to chop money
You dey rush me na you sabi
More ice and a more faji
Cause when you do that thing another waka in the place
Until you do that thing I no dey even carry face
No time for nobody
This life na to chop money
You dey rush me na you sabi
More ice and a more faji
Cause when you do that thing
Hold some hold some
The way you do that thing
Make the love in there hold some hold some
Make the love in there go find peace
No dey whine me no time please
You dey love me na you sabi
More ice and a more faji

Burst my liver
Cost man too much
Sipping all the booze and I cut my liver
Badder man toast in that got some dealers
Can't settle for mi energy as I be gorilla
Got some dealers got some relax
Buss inner me coast and mi guat some judas
Bloody cold and serve some dinner
Ay make the love in there go part



Credits
Writer(s): Mercy Chinedu Offor
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link