Keep To Myself

Even tho Dem no like
Nothing dey Dem go fit to do
Roll my ting tight
I go dey try to keep my cool
I swear I no lie
I'm tryna reach out to the moon
Whether dem no like am
I know my style
Even if Dem no like

Gbedu wey dey party
Girl I am feeling your body
Wanem I'm loving your body
Wanem I'm touching your body, ah
Gbedu wey dey party
Wanem I'm feeling your body, ah
Feel it for body, you know I feel it for body ahan
Yo Rushafella wossop

Where the party dey
Won ma lo, emi lo shere
Man no fit stand me okeke
Thought you saw me on the way

Let them know we one step ahead
They tried to take it away
I don't entertain no fears
Dem no fit take me dey play, play play

Even tho Dem no like
Nothing dey Dem go fit to do
Roll my ting tight
I go dey try to keep my cool
I swear I no lie
I'm tryna reach out to the moon
Whether dem no like am
I know my style
Even if Dem no like

This my fucking season I don't really got no time to waste
Many wan compete me dem no fit to run my race
Oya ku mo le, oya somiso
For my gees ago Sokoso
I dey on guard oh, shot on shot
Now my life e dey take a turn

Omo gbedu don choke
Run did mopo
Girly on balance
She steady on pose
Day the gbeti go choke
Everything hold
All my guys gallant
We heading on top

Let them know we one step ahead
They tried to take it away
I don't entertain no fears
Dem no fit take me dey play, play play

Even tho Dem no like, nothing dey Dem go fit to do
Roll my ting tight, I go dey try to keep my cool
I swear I no lie, I'm tryna reach out to the moon
Whether dem no like am
I know my style
Even if Dem no like
Yo Rushafella wossop



Credits
Writer(s): Joseph Okolie Jnr
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link