SAGGING

Sagging
Dem boyz dem dey sag oh
Sagging
Dem girls still wan sag oh
Sagging
Tell me wetin dem go dey show wen dem dey
Sagging
Hahaaa haha
Sagging
Dem boyz dem dey sag oh
Sagging
Dem girls still wan sag oh
Sagging
Tell me wetin dem go dey show wen dem dey
Sagging
Hahahahaha

Yo yo
What man can do
Woman can do it even better
Rubbish quote
From feminist throat
They feel bigger
African women are strong
They always claim stronger
When it's reproduction
All they scream is harder harder harder
When men dey cruise
Women wanna cruise better
When men dey booze
Women wanna booze better
When men dey ball
She say she go ball better
Now men don dey sag
She say she go sag better
When men dey do yahoo
Women begin do yahoo
When men dey draw tattoo
Women begin draw tattoo
When men dey join cult
Women start to dey build cult
When men abuse drugs
Women over abuse drugs
Men dey swag
Women dem dey swag too
Men dey drag
Women dem dey drag too
Man dey burst rap
Women dem dey rap too
Now men don dey pack
Women don dey pack too na

Sagging
Dem boyz dem dey sag oh
Sagging
Dem girls still wan sag oh
Sagging
Tell me wetin dem go dey show wen dem dey
Sagging
Hahaaa haha
Sagging
Dem boyz dem dey sag oh
Sagging
Dem girls still wan sag oh
Sagging
Tell me wetin dem go dey show wen dem dey
Sagging
Hahahahaha

Am not a fan of feminism
I can't ball with no reason
I got love for our women
Intellectual women
They got brains
They got vision
Towards success
Is her mission
Either tips for the section
Or business deals in the fashion uh
U the boss uh
She's the bosstress baddest
U be mob uh
She's the mobstress hardest
If you na king
She be queen
What
If you dey gym
She dey gym
Ya heard
Career woman with some goals
Making dough
Giving orders on the job
Oh i'm in love
Working hard
Getting money what
Living life
Lexus pulling whoo
On a different level
Dem dey run keke for street
And on the hustle
Motor girl for danfo common shift
If man dey mad
She dey mad oh oooh
If you dey sag
Why she no go sag na

Sagging
Dem boyz dem dey sag oh
Sagging
Dem girls still wan sag oh
Sagging
Tell me wetin dem go dey show wen dem dey
Sagging
Hahaaa haha
Sagging
Dem boyz dem dey sag oh
Sagging
Dem girls still wan sag oh
Sagging
Tell me wetin dem go dey show wen dem dey
Sagging
Hahahahaha



Credits
Writer(s): Justice Agege
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link