Badagry (Wetin We Really Do?)

Yeah yeah yeah yeah yeah
Hmm, yeah yeah yeah

I started from a place called Badagry
Mi get bakk from school, na my Grandma's straight
As far back wey me ah fi build sand castle
After 3 bouncing, play OGO
Present day and time everybody's on a paper chase
Present day and time everybody try innovate
Hustle all the time, optimistic for better days
Don't you give up, stay on your grind oh, better dey

Gbogbo wa ti a n sha ise yi
Gbogbo wa la ma gbowo ni
Gbogbo wa la ma ko ile mo ile oh (a ma bi omo le omo)
Gbogbo wa ma ra jago
Mummy mi ko mi ni ife
Igboro je ki oju mi gbo
Omo iya mi ko mi ni ise
Ise ijoba le ju, ko de ra ounje ko kun
Politician steady thief we fund and we food
Youth ah find a way, dem send zombie shoot the youth
Sake of say we be star, we aim for the moon
Dem wan turn our big dreams fi nightmare
Make dem tell we wetin we really do

No, leave am, leave am, leave am
I never finish
Let's go

Local area nigga from the 234 yeah
I got +1, got +44
Man ah from the southside, man ah from Bayelsa
We natural resource is oil, yet that shit is scarce now
And if I go Tesla, no electricity yeah
ASUU been on strike, 4 years dun extend oh
Unemployment and inflation in prevalence oh no
Person dey die, hospital dey ask for police report
How we going to the station without popo detaining us, and said person turning corpse
Where me from, swear e rough
Say we leaders of tomorrow, till today dem ruling us
As if that's not enough dem killing us, we lock up be what dem want
But me generation we dun seen enough fi lock up, we respond

Say mi niggas dat me knew from Badagry
I bet they never ever thought it would be like this
Life hard, and the country come hard too
I gats do what I gotta do
Omo mo ma sha ise mi
Omo mo ma gbowo ni
Ma fi ko ile mo ile oh (a ma bi omo le omo)
Ma tun fi ra jago, yeah

Mix unusual



Credits
Writer(s): Reuben Empere
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link