Pop Cypher

Oshey

It's Gbemxzy the hottest producer

NBV
All for one
One for all
No bad vibez

Never call me your brother
Too many shenking but no cap
I call your number you block am
(you block am)
Stay with me i go go far
Kosi anybody tomola
I no get choice but to drop out
(but to drop out)

Zero competition for where me i dey
Weytin i pass through you not fit ajeh
Hmmm
Idan for himself
Kosi orun fun hustler weekend no be holiday
Oh-ah-oh-ah-ayy
i be that kind guy wey dem talk say e no too sabi
oh see dem
Problem no dey finish
It's okay to be broke if you become poor problem

Na person dey do person
Iyonu olorun kemi ma shesin
Shey i be like person wey dey fear person
Me wey life don teach lesson ahh
As you dey call me your brother
(Broda)
Shey if i dey for sapa
(Sapa)
And if i paste you my aza padi
Shoma tewo abi oma japa

Dem say i be small boy
Mo mon pe mokere but mon pa owo mi
Many nigga won dey soro mi
I know say i small but mon gba owo mi
mon gba owo mi joor o
It is what it is
So many things
Told me i couldn't
That's why i did it
I no fit stop
I still dey top
So many things man no fit talk

Omo no dey buga say you get
If you no fit to dey render help
I do my best and i leave the rest
E no too easy for me self
Omo ologo no go forget
Eyes don see but i no tell
No be say i too sabi but mo moseh
You no like me na your pocket

Back in the days where i dey hustle
No matter what padi mi face your hustle
When everything start dey bubble
Ibi tantin reti eyokan give dem double
I just dey reason myself on a lowkey
Ojowo loma dun ojowo loma mu oke
I will never quit
I will never lock up
Mogbodo jade tan shey you know

I told myself i will be the greatest
If you still dey doubt give me one month o
I'm in competition with my real self
Am here to stay better go rest o
That's what i know
I still dey work am gonna be the best
And i go blow
Procrastination is a thief of time

I see am for my dream
when i take over the throne
All this people come dey shout when dey see me with the crown
Circumstances fit to make man craze
So what you gonna do where the badman dey
Kode kan mi
Steady on my grinding
No dey dull me
Nigga just dey pray for grace on a lowkey
Weytin you come dey reason me

It's Gbemxzy the hottest producer



Credits
Writer(s): No Vibez
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link