Sability

Sabi oh
Oh oh oh oh
Sabi oh
Oh oh
Sabi oh
Oh oh oh oh

Won ni won wami oh
Dey say the boy too Sabi oh

As I dey sing everybody wan jo
You no as e be say the boy bad oh oh

Won ni won jo woma jo
Dribble the girls like Ronaldo
The gbedu sweet me like potatoe
I dey give dem back to back like commando
(Commando)

Ele oh
I great every body for here
Body shey shey pęlę oh
Mo ti n so funwon tęlę oh oh

Belle oh
Deliver like I get belle oh
Body shey shey pęlę oh
Mo ti n so funwon tęlę oh oh

Sabi oh o
Oh oh oh
Sabi oh oh
Oh oh oh
Sabi oh oh
Oh oh
Sabi oh
Oh oh oh oh oh



Credits
Writer(s): Michael Ovie Hunter, Prince Omoferi, Oluwadamilare David Aderibigbe, Oyinkansola Aderibigbe, Kehinde Olasunkanmi Alabi, Longomba Awilo, Prosper Udu, John Vincent Ighodaro
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link