Najma

NAJMA

As I Dey try my best
Me I no go rest it cos what it is
As I Dey face my fears
Me I no relent
Cos e fit turn defeat
Cos Many pple hinder me
Only my music wey Dey ginger me
Sheybi oluwa lo sho mi o
Stay up every night just to make money
Work upon work for the money
My soul e wan leave my body
All the ladies dem be calling
Cos of konji ...konji for money
Work upon work for the money
My soul e wan leave my body
All the ladies dem be calling
Cos of konji ...konji for money

Won wami,won wami
While I be making my money
While I be steady making my money
Sheybi oluwa lo sho mii
Won wami,won wami
While I be making my money
While I be steady making my money
Sheybi oluwa lo sho mii
Won wami,won wami
While I be making my money
While I be steady making my money
Sheybi oluwa lo sho mii
Won wami won wami
While I be making my money
While I be steady making my money
Sheybi oluwa lo sho mii

Aimoye concert Ati show Tati lor
We go later perform ti everybody bati lor
So many deejays,toti fiwa shako
Iccy wena dakun jami toba jepe mo paro
But as a hustler,ten-toes on my grind
Many many girls,but na money I Dey find
I'm coming to your ears my sound one of a kind
But I'm never gonna stop till you feeling the vibe... yeah
But normally Mio Shakoorrrrr o
Ninu industry moma ta tan o
Sheru ba anybody biti lion
Steady possession u go need ur pastor o
But normally Mio Shakoorrrrr o
Ninu industry moma ta tan o
Sheru ba anybody biti lion
Steady possession u go need ur pastor o

Won wami,won wami
While I be making my money
While I be steady making my money
Sheybi oluwa lo sho mii
Won wami,won wami
While I be making my money
While I be steady making my money
Sheybi oluwa lo sho mii

Opelope anointing
Pelu adura mummy mii
Pelu adura mummy mii
Pelu adura mummy mii

Yeahhh
Scottie dc leleyi o yeah
ooo yeahhhhh



Credits
Writer(s): Abdullah Adebanjoko
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link