Trigger

Badda man, sinna man flex
King SOS pon this

Olufumi ye, ma pa mi lekun
This your loving e dey burst my medulla
This your body eh, o da mi loriru
Olorun ma je ka pade oloribu

Oh girl your body is a killer
The way you do me pull my trigger
Make i dey add you for my Tinder
Give me likkle chance to be your mr right
Oh girl your body is a killer
The way you do me pull my trigger
Make i dey add you for my Tinder
Give me likkle chance to be your mr right
Mr right eh

And with your body I could spend all night
Na only you fit to burst my rhymes
I love your attitude, it really free my mind
Free my mind like I'm high
Bounce to the bass
Show me another girl wey reach you, wey pretty pass eh
When you bounce and reverse
See I swear to God all dem other girls cast
Girl you switch my flows
Did you really love or lose
Out of the things I do, it's you I fear the most
I just wanna run from love
I don't want to love and lose
Na why I flirt with hoes
But your body too, body too
Body too dey make me higher
Dey make me higher

Olufumi ye, ma pa mi lekun
This your loving e dey burst my medulla
This your body eh, o da mi loriru
Olorun ma je ka pade oloribu

Oh girl your body is a killer
The way you do me pull my trigger
Make i dey add you for my Tinder
Give me likkle chance to be your mr right
Oh girl your body is a killer
The way you do me pull my trigger
Make i dey add you for my Tinder
Give me likkle chance to be your mr right
Mr right



Credits
Writer(s): Ademoye Dayo Dy Mix, Ogunwede Samuel Fisayo, Olujimi Tumininu Emmanuel, Shittu Olrunfemi Solomon
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link