Jawo
As a nobody
Make you dey try to be some body
Make you no form (just Dey carry body)
Make you gum body (make you gbe body)
As a nobody
Make you dey try to be some body
Make you no form just Dey carry body
Make you gum body make you gbe body
Oya JAWO
Hustle make you jawo Jawo na Jawo
Eni to ba Jawo Lon kpe ni agba Awo
Hustle make you jawo Jawo na Jawo
Eni to ba Jawo Lon kpe ni agba Awo
Hustle make you jawo Jawo na Jawo
Eni to ba Jawo Lon kpe ni agba Awo
Hustle make you jawo Jawo na Jawo
Eni to ba Jawo Lon kpe ni agba Awo
WHen I pass mi Dey see them yinmu
Me no send them
(Oun tin mon gbe lowu wo)
Loje kin kpen le
Kobikoooo, no go Dey do like zombie ooo
So many people want this money
And if you dull on yourself, dem go dull you oh
ME no feel comfortable around no bad vibe like
ME don't feel comfortable where mi can't light up
See me on my grind motherfVcker! them no like us
(Gun Crack!) Pulling trigger dem won light us
Buh eledemi oje
Mi jump am pass, cus mi stay loyal
Demma think say me daft
Wen Dey make them best move
Demma bone do me crack
So them no say me bad from the place wey me from
Oh oh lord, take away my sorrow
Guide my steps make you follow
Cus e get many place wey I won go
Oh oh lord, bad man try everything so I slow
Tell them uno mi fire can't cool
As a nobody
Make you dey try to be some body
Make you no form just dey carry body
Make you gum body make you gbe body
As a nobody
Make you dey try to be some body
Make you no form just dey carry body
Make you gum body make you gbe body
Mio jisoro o
Just wanna make it so clear
People know oooo, The system no send
If you go ooo dis people no care
Mio jisoro o
Wanna make it so clear
Pipu know oooo, The system no send
If you go ooo dis people no care
Hmm
Make u jawo, JAWO na JAWO
Eni to ba Jawo Lon kpe ni agba awo
Ishh JAWO
Hustle make you jawo Jawo na Jawo eni to ba Jawo Lon kpe ni agba awo
Make you JAWO
Agba awo o
Make u jaaawwwwwo!!!!
Bi agba awwooooo
Wan Yerin agba Awo
Odoko l'ajegunle
Respect epa
Make you dey try to be some body
Make you no form (just Dey carry body)
Make you gum body (make you gbe body)
As a nobody
Make you dey try to be some body
Make you no form just Dey carry body
Make you gum body make you gbe body
Oya JAWO
Hustle make you jawo Jawo na Jawo
Eni to ba Jawo Lon kpe ni agba Awo
Hustle make you jawo Jawo na Jawo
Eni to ba Jawo Lon kpe ni agba Awo
Hustle make you jawo Jawo na Jawo
Eni to ba Jawo Lon kpe ni agba Awo
Hustle make you jawo Jawo na Jawo
Eni to ba Jawo Lon kpe ni agba Awo
WHen I pass mi Dey see them yinmu
Me no send them
(Oun tin mon gbe lowu wo)
Loje kin kpen le
Kobikoooo, no go Dey do like zombie ooo
So many people want this money
And if you dull on yourself, dem go dull you oh
ME no feel comfortable around no bad vibe like
ME don't feel comfortable where mi can't light up
See me on my grind motherfVcker! them no like us
(Gun Crack!) Pulling trigger dem won light us
Buh eledemi oje
Mi jump am pass, cus mi stay loyal
Demma think say me daft
Wen Dey make them best move
Demma bone do me crack
So them no say me bad from the place wey me from
Oh oh lord, take away my sorrow
Guide my steps make you follow
Cus e get many place wey I won go
Oh oh lord, bad man try everything so I slow
Tell them uno mi fire can't cool
As a nobody
Make you dey try to be some body
Make you no form just dey carry body
Make you gum body make you gbe body
As a nobody
Make you dey try to be some body
Make you no form just dey carry body
Make you gum body make you gbe body
Mio jisoro o
Just wanna make it so clear
People know oooo, The system no send
If you go ooo dis people no care
Mio jisoro o
Wanna make it so clear
Pipu know oooo, The system no send
If you go ooo dis people no care
Hmm
Make u jawo, JAWO na JAWO
Eni to ba Jawo Lon kpe ni agba awo
Ishh JAWO
Hustle make you jawo Jawo na Jawo eni to ba Jawo Lon kpe ni agba awo
Make you JAWO
Agba awo o
Make u jaaawwwwwo!!!!
Bi agba awwooooo
Wan Yerin agba Awo
Odoko l'ajegunle
Respect epa
Credits
Writer(s): Lawal Jamiu
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.