Kilode (feat. Rayner & Kindle)

Reyner reyner

Kk for their head o
You been tell me say you love me
Tell me wetin come dey sup
You dey always call me king
Say na me dey rule your world
You wey dey always dey call
Now na you dey biz my call
You no fit do without me
Now your busy on tiktok
They said this love sh*t is sweet
Not without money my bro
If i get money pass you, I fit to carry her go
Save this love sh*t you been preaching Make sure your gettin this money
Na mumu dey search for loving
Without getting it doh
I been think say you different
But that was only my thinking
Now we dey for the forth months
Without calling or texting
Even if i was a fool, but I did learned my lesson
When the money start to come
I go stick with my blessing

Kilode kilode
(kilode kilode)
Why you dey use me dey play?
(Why you dey use me dey play)
Why you dey use me dey catch cruise
You never call me today (call me today)

Kilode kilode (kilode kilode)
Why you dey use me dey play?
(Why you dey use me dey play)
Why you dey use me dey catch cruise
You never call me today

Kilode kilode
How your matter be
Why you never pick my call since like after 3
You say you dey inside church
You no fit talk, but for background
I dey hear amaka please commot your clothe
Tell me wettin dey sup
Cause your matter don dey tire me
I won dey go, but your body dey inspire me to stay
I dey feel like this days you dey carry man play
Cause your matter for the area
Dey curse man pain
Some time ago
You said that you will be there for me
But you dey follow some kind niggas Wey dey give you money
Back to back, you dey club you dey throw party
Life na one
But e be like say your own reach three
Sub for me reyner
I want to eat indomie
My phone camera no too sharp
And
I gats take selfie
No buy big phone for me
Small iPhone 6 or even 8 cause you know say you no get money
Rayner

Kilode kilode (kilode kilode)
Why you dey use me dey play?
(Why you dey use me dey play)
Why you dey use me dey catch cruise
You never call me today

Kilode kilode (kilode kilode)
Why you dey use me dey play?
(Why you dey use me dey play)
Why you dey use me dey catch cruise
You never call me today

Philo philo
You know you know
Am down on my knees come back
(come back)
Philo philo
You know you know
Am down on my knees come back
(Come back)
Kilode kilode
(kilode kilode)
Why you dey use me dey play?
(Why you dey use me dey play)
Why you dey use me dey catch cruise
You never call me today

Shout out to my nigga rey
(Kilode)
Shout out to my nigga fearless
Man we be running this street keep Chasing funds
Philo Philo I dey for you
Just humble hmm just humble
Huh huh philo



Credits
Writer(s): Yanga Oghene
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link