Blow (freestyle ultra)

They know that everyday that I'm breathing
It's supposed to go far
Anytime I speak I want the truth to come out
Even though I get in trouble
You know what I'm saying ain't that what we supposed to do
I'm not saying I'm gonna rule the world
Or change the world but I guarantee that
I'm gonna spark the brains that's gonna change the world
Cause that's our Job
When I wake up in the morning
Man I go down on my knees and I pray to Jah oh
Cause Jah's blessing be the only thing
When me need for mi life
So na him how I go follow
Got bad friends from me side
When been say dem wanna ride so I'm riding solo
Cos the Bible tell me say make I worry bout today
No be tomorrow
Many stories to tell, them all get part two
Life not been fair, boy nor get bar too
But I been a dreamer
Call me spiritual receiver
Cute boy from the creeks
Wey come get swag too
My music my all, with my beats I groove
See gbedu see lamba
Very soon the party go halla
Me I go blow some day
My music go show one day
My name e be Vhino
Real quick you go soon know me

Come to me
Money and the fame make e come to me
Bad vibes bad energy go far from me
Man I wanna be there for my mummy
I no wan Dey with niggas when they act corny
Catch cruise live life and make money
Me I nor want to fight
Me i just one live my life
Many stories to tell, them all get part two
Life not been fair, boy nor get bar too
But I been a dreamer
Call me spiritual receiver
Cute boy from the creeks
Wey come get swag too
My music my all, with my beats I groove
See gbedu see lamba
Very soon the party go halla

Me I go blow some day
My music go show one day
My name e be Vhino
Real quick you go soon know me
Me I go blow some day
My music go show one day
My name e be Vhino
Real quick you go soon know me
When you wake up in the morning
Make you go down on your knees
Make you pray to Jah oh
Cause Jah's blessing be the only thing
You need for your life so na him you go follow
Got bad friends from your side
And you know say them no wan ride so you ride solo
Cos the Bible tell me say make I worry bout today
No be tomorrow yeah yeah yeah
Your leader woah woah
Your leader yeah yeah yeah
Spiritual matter ohhh
Your leader yeah yeah
Your leader
Na spiritual
Your leader
He spoke to God he said that
If you wanna succeed as bad as you wanna breathe
Then you'll be successful



Credits
Writer(s): Marvel Gbenekama
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link