Nbadi

Eh ehhhhh ehhh eeeee

I'm scared to try to pull back
Say Dey don't like This version of me
Well my head dey boil now uhm
I role my rizler ah
My dealer sharp He Dey reach me cloud 9 ah
I go dey vibe till the kingdom comes swear down
If Dey no gree I go play am back
Till e burst brain I no really come play
But me know say Bad bele lo po laye oh
All my struggles go pass E go sare
Oh I'm tryna fix
Tryna fix the tinz wey block My V
Don't care to slave For mulla
I swear to G
Only G fit to heal
Only G fit to kill
Only G me I need need
Nbadi oh ba nbadi eh
Ahhh
Nbadi oh ba nbadi eh
Nbadi oh ba nbadi eh
Down on my kneels
And I pray to Jehovah
Nbadi oh ba nbadi eh
Nbadi oh ba nbadi eh
Nbadi oh ba nbadi eh
Down on my kneels
And I pray to Jehovah
Now I'm playing strings ah
Soon pon the televi, televi
Will you come salute me?
You wan they come fight me
You wan Dey ask to they confide in
Nko ga e see
Me no Dey trust pesin
I just Dey work
Make my raba show oh oh oh
When I come blow They go like discuss
Say them dey for me
Say them know say I go blow oh oh oh
But they no see me
When I been they dream
Many days them shenk me
Tryna be worthy with my self oh
This no be pride Be my self esteem
No advice fit to change me
See I been they look for my sanity
Nbadi oh ba nbadi eh
Nbadi oh ba nbadi eh
Nbadi oh ba nbadi eh
Down on my kneels
And I pray to Jehovah
Nbadi oh ba nbadi eh
Nbadi oh ba nbadi eh
Nbadi oh ba nbadi eh
Down on my kneels
And I pray to Jehovah



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link