Mekwe

Many things on my mind
Got so many things on my mind
if I try to reason the matter e dey kill me inside
But today I chose happiness
I'm not gonna let this feeling that's hitting me take me away
So where the girlies dem dey
Me I dey
Me wan dance and party all day
Sebi shayo don dey
Gbana dey
Where my lighter
My padi's don dey
Alę yi ma mekwę mekwę
Alę yi ma fra kwę kwę kwę
Moni maa mękwę mękwę
Lalę yi ma fra kwę kwę kwę

Funmi ni henessy kan kin fi wo òokan na
Lorukó ti baba ti omo mo yaa si mimó
I wanna free up my mind
I am about to free up my mind
I know say Miracle no dey tire Jesus
Very soon He go turn up mi status
Ti ma ra ile ti mo fę si Osapa London
Dey fly from Yankee to United Kingdom
Baba a fun mi lowo
Money wey go gara money wey choke
I gaz get big money no joke
Money wey fit make Mr Money get stroke
(Owo to n dęru bolowo)

Many things on my mind
Got so many things on my mind
And if I try to reason the matter e dey kill me inside
But today I chose happiness
I'm not gonna let this feeling that's hitting me take me away
So where the girlies dem dey
Me I dey
Me wan dance and party all day
Sebi shayo don dey
Gbana dey
Where my lighter
My padi's don dey
Alę yi ma mekwę mekwę
Alę yi ma fra kwę kwę kwę
Moni maa mękwę mękwę
Lalę yi ma fra kwę kwę kwę

Raise your glasses high for the verse 2
This life wey we come no get
If you jonze am omo ęla part 2
So abeg chop better collect round 2
My guy problems e no dey finish
Less pressure yo, take am easy
Stay humble forget effizzy
Sha ma se daa daa ko dę jaiye ló o
Je a ló frakwękwę
Je a lo mękwę
Je a lo miliki
Ma nó gęrę
Je a ló jo n lagelu lago Paso
Naami lowo bo sè muri bo sè waso
Bo se muri bo se waso
Aah aah

Many things on my mind
Got so many things on my mind
And if I try to reason the matter e dey kill me inside
But today I chose happiness
I'm not gonna let this feeling that's hitting me take me away
So where the girlies dem dey
Me I dey
Me wan dance and party all day
Sebi shayo don dey
Gbana dey
Where my My padi's don dey
Alę yi ma mekwę mekwę
Alę yi ma fra kwę kwę kwę
Moni maa mękwę mękwę
Lalę yi ma fra kwę kwę kwę



Credits
Writer(s): Christopher Iyanda
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link