As It Should Be
ipo ola dara oo,ipo ola,ipoyen wunmi lopolopo moshi madebe ooo
Everyday of my life, babaloke jo
Koju matimi,make I no go fall
E go be,omo no be one day job
Who go Dey for you when nothing no xup
Chasing dreams,I pray make we no die young
Kashamadupe make Dem no cast us
I no the journey long,but I no fit stop(I no fit stop)
(Check and balance mowobe
Life goes on if you no Dey there
Up Nd down shege moment
When e go be,omo time go tell)
(As it should be everything I do make (e Dey prosper)
As it should be ki omo alasho mi mashe wo akisa rara
As it should be any how e be make I no loose guard
As is should be when dem hear my gbedu make Dem feel the vibe (e enter))
Kowo wole o(kowo wole lotun losi
To avoid see finish make Dem no catch me
Karashika yapa for the street Omo yami
If I no get the money walai dem go Laff mi
So I say my little prayer(little prayer)
I face my grind Nd (workie harder)(workie harder
See my brother e no funny rara o(funny rara o)
Woni with time everything go get better o
(Check and balance mowobe
Life goes on if you no Dey there
Up Nd down shege moment
When e go be,omo time go tell)
Jagagajaga,all the jagagajaga wey Dey my life,make e Dey scatter
Jagagajaga wey Dey my heart make e enter water)

Credits
Writer(s): Aremu Opeyemi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.