Jabole (feat. DJ Muse, Horpizzy, Drizzy & Ayanfe Viral)

Dddddd DJ Muse
Horpizzy
Boiya Drizzy leleyi o
Viral

Make e change my ways
E don dey late
Make e change my ways
E don dey late
Aye yi le le le
Eyin alaroni pin
E go better me e go better for you
Make u change your ways oh
Aye yi le le le
Eyin alaroni pin
E go better me e go better for you
Make you believe
Maje o jabole oh
Maje o jabole oh
Maje o jabole oh
Maje o jabole oh
Maje o jabole

Sharley wetin supping my brother man
Shey because say u get money you con dey buga for another man
No No No No No No No
Me i go get tomorrow
If i no get today
Wonfe dimi lonor amo orimi ogba bode
Laalaa mi toro ke koni wale mor lailai o
Ti eshu o ba da leyin mi
Mi ri daju pe morun raun raun
Na money make crayfish bend o
Say me must cruise inna the benz o
Eni toba leti ko gbo gbo gbo
Sheybe olowo sha laye mor o

Maje o jabole oh
Maje o jabole oh
Maje o jabole oh
Maje o jabole oh
Maje o jabole oh

Dem say e bad oh
Dem say e wack oh
Say na copy copy copy style oh
Kilon je nor ayanfe viral
Bobo timo ri yen kole lor viral
Shey wo je secretary olorun wey u con decide my faith oh
Toba gbo gbas gbos ori e lodun ogbeni maintain your lane o
When u dey blow i wait for my time
Na my time be this o
I go maintain my time maintain my shine
Take the gain
Moma gba headies loju eh
Mode tuma gba grammy loju eh
Moma gba bet loju eh
Emi ati muse ama jo ju eh

Ja ja jabole o
Enemies jabole o
Haters jabole o
Ja ja jabole o
Enemies gba ishakole o
DJ muse kiletunfe
Moni ke komole



Credits
Writer(s): Olamide Tijani
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link