things & THINGS
Uh
Dimzykulubeat (DIMZY)
Many many things wey dey for ma mind
Many many things wey dey make me to think
Many many things I can't explain
But still on still I'm facing ma grind
I dey give Jah the glory cos ah know say e go change ma story (Eh)
The world can't fold me amagodi'm ma people dem know me
Ma people dem know me, I getii men for poly
When we together we rolling kpoli then we gist about the old times only (Grrr)
We no care what the bloodclats say, we just living life everyday
Chasing paper yes, anyi chuga pay
Everything On God cos e go make a way
Nananananana, we just wanna live proper
Oluwa so gi nwaa ma the matter
Boys just wanna make paper (aah)
Yeyeyeyeyeye, Chukwu mu nwaa na echekwe ma payday
Oluwa so gi nwaa ma the matter, I need money problems yapa

I gat no worries cos I know I have God (Yaa), free mind and soul when I puff
Living my life with no stress, I Thank God I know that I'm blessed
All my moves dikwa preserved
Was down low but I revived
Saying fact i O bulu cap (no cap)
God has been faithful to me and ma guys
Wowowowowowo, I just want to make it out big
Na akukpo kwa with the league
Making money spending money then I'll repeat
I jus wanna make enough cheese Living life to the fullest cos Chukwu gozili ma biz
Oluwa so gi nwa ma the matter I need money problems yapa

Credits
Writer(s): Dimzyraphael Odinaka
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.