Wanted
M a big fish big shark
Not fingerling
Na the kind grace wey I carry
De ginger me
Gat my eyes fixed on the Benjamin
Big love to the ones wey dey ginger me
To do more
You will never see me fail cuz am working
Rebuke the act of been jonzin
I want the stardom and it's all on me
So I keep the fire blazing
Uh yee!
Where I be coming e far
You will never know my sacrifice
So many dues I paid the price
Ah ah ah ah ah ah ahn!
Am never stopping now
Ah ah ah ah ah ah ahn!
Nothing wey fit quench my faya
Yunno I be street wanted
Rate me 10 over 10
When I drop my banger
E dey cause yawa
Spiritual vibes wey fit cure your wahala
Yunno I be street wanted
Rate me 10 over 10
When I drop my banger
E dey cause yawa
Spiritual vibes wey fit cure your wahala
Will never run out of lines music in my head
Idan nla ask about me am bad
Prof. Peller with the vibes on check
Your top 10 can never come near
Walai
Touch my current aswear na die
Ask about me for your area
Am Giving them vibe steady
Them dey feel me die
I work In silence praying for the
Success to loud
Shame them
All the niggas wey dem dey doubt
And for the mandem
Wey be dey pray for the boy
I go shine, you go shine
And that's on God
Yunno I be street wanted
Rate me 10 over 10
When I drop my banger
E dey cause yawa
Spiritual vibes wey fit cure your wahala
Yunno I be street wanted
Rate me 10 over 10
When I drop my banger
E dey cause yawa
Spiritual vibes wey fit cure your wahala
Not fingerling
Na the kind grace wey I carry
De ginger me
Gat my eyes fixed on the Benjamin
Big love to the ones wey dey ginger me
To do more
You will never see me fail cuz am working
Rebuke the act of been jonzin
I want the stardom and it's all on me
So I keep the fire blazing
Uh yee!
Where I be coming e far
You will never know my sacrifice
So many dues I paid the price
Ah ah ah ah ah ah ahn!
Am never stopping now
Ah ah ah ah ah ah ahn!
Nothing wey fit quench my faya
Yunno I be street wanted
Rate me 10 over 10
When I drop my banger
E dey cause yawa
Spiritual vibes wey fit cure your wahala
Yunno I be street wanted
Rate me 10 over 10
When I drop my banger
E dey cause yawa
Spiritual vibes wey fit cure your wahala
Will never run out of lines music in my head
Idan nla ask about me am bad
Prof. Peller with the vibes on check
Your top 10 can never come near
Walai
Touch my current aswear na die
Ask about me for your area
Am Giving them vibe steady
Them dey feel me die
I work In silence praying for the
Success to loud
Shame them
All the niggas wey dem dey doubt
And for the mandem
Wey be dey pray for the boy
I go shine, you go shine
And that's on God
Yunno I be street wanted
Rate me 10 over 10
When I drop my banger
E dey cause yawa
Spiritual vibes wey fit cure your wahala
Yunno I be street wanted
Rate me 10 over 10
When I drop my banger
E dey cause yawa
Spiritual vibes wey fit cure your wahala
Credits
Writer(s): Adewunmi Ridwan
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.