Inside Life (feat. Bob Blaq, Billirano & Mascara Vibez)

DJ Muse Party Turner
Mascara tun gbe o tun gbe
Uhhmmm Bob lon korin bob lon korin
Uhmm uhmm uhmm I am I am Billirano

Shebi na dating them dem dey do
Abi na lotto dem dey chop
As I never chop I no fit fight God
No matter anything I go still thank God
And I go sing till tha kingdom come
Coz ojumi ti ri kan gan
The hood I come from them no dey show us love
Oma jagun ni lo ma fi make e tan
So many obstacles omoh so many shit
Firigbon oshi lekun afi toba ni key
You go go many places to ba listen
Na wetin my papa talk so moya reason
Coz I can never I can never dawo loun
Make no body trespass ma gba won loun
Shey ka korin ni emi loyin lohun
God dey my back so mo gon sohun

Forget about the love
Don't you tell me sorry for the lost
When e no dey you no dey come my dommot
So no dey call me your blood
I keep them 100 but dem fuck me up
Abi e raye o
Where I come from no pity no shishi
See life inside life dem go chop your eye if you no get one dime

Forget about the love
Don't you tell me sorry for the lost
When e no dey you no dey come my dommot
So no dey call me your blood
I keep them 100 but dem fuck me up
Abi e raye o
Where I come from no pity no shishi
See life inside life dem go chop your eye if you no get one dime

As I dey find money everyday I dey find fame
Oniduro mi okare ee
Bless my hustle oluwa mobe be oo
Ki gbo gbo araye magbele gbo
Jo maje kaye gbagbe mi
Abeg no go loose guard me
Make nobody bother me
Kin gba wire I dey go Germany
Emi omo ope kemi mase te o
Orimolade ko wagbomi
I dey bomb every day every day every day
Ita lomo n sun kokin sunle ee
Timo timo powo ni koko oo
Make I dey pepper them rodo
Make nobody bother me
Kin gba wire I dey go Germany

Forget about the love
Don't you tell me sorry for the lost
When e no dey you no dey come my dommot
So no dey call me your blood
I keep them 100 but dem fuck me up
Abi e raye o
Where I come from no pity no shishi
See life inside life dem go chop your eye if you no get one dime

Forget about the love
Don't you tell me sorry for the lost
When e no dey you no dey come my dommot
So no dey call me your blood
I keep them 100 but dem fuck me up
Abi e raye o
Where I come from no pity no shishi
See life inside life dem go chop your eye if you no get one dime

Party Turner ahooda

It's segha beat pro



Credits
Writer(s): Tijani Funsho
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link