Put Enemies To Shame

Heyyyy
Hey hey
See na, my life e no easy oi
Every night and day when I dey work, steady busy
Back bitters Dem dey,Dem dey soji me (soji me)
Dem dey look my face,Dem go say, this one e don empty
But na you be my God o
Show am for me o
Now put them to shame o
Shut all their mouth oo

Baba God, na beg I dey beg oo
The street not friendly, put enemies to shame oo
As I dey work i dey pray o nor nor
Baba God, make u do am for me oo
Just run am for me oo

Men I been grinding night and day
Oluwa show me grace
I dey pop champaign
Everybody join me shout hippop hurray
Men I been grinding night and day
Oluwa show me grace
I dey pop Champaign
Everybody join me shout hippop hurray
Because Jehova don showe love o
Everytime my life e dey climb me dey go
If you never look inside your heart, you never sow
Na wetin you sow, you go rip o
Because life no easy
Thats why person like me dey just steady busy

Baba God, na beg I dey beg oo
The street not friendly,put enemies to shame oo
As I dey work i dey pray o nor nor
Baba God, make u do am for me oo
Just run am for me oo
Baba God, na beg I dey beg oo
The street not friendly, put enemies to shame oo
As I dey work i dey pray o nor nor
Baba God, make u do am for me oo
Just run am for me oo

Flameboi flame it
On the mix emperor oak



Credits
Writer(s): Flameboi Pg
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link