Love and Trust

Mad ohh
Original

I let bygones be bygones, 'cause I no wan use my gun
I thought you were the right one, oh well I guess I was wrong
You dey always give me stories, but na you wey I dey high like kpoli
And everybody told me, I go dey form agidi eh

Strong head e no good oh
Na only ke dey feel my pain right now, I thought you were here to stay
Had it been I know, strong head é no good oh
Na only me dey feel my pain right now
I thought you were here to stay (Stay)

Na love I love, na trust I trust
(Na love I love, na trust I trust, na love I love)
Na love I love, na trust I trust oh
Na love I love oh, na trust I trust oh (Na love I love)
Na love I love, na trust I trust
But e land me for canal, do my head like say photo
Na from clap wey dance dey start, na love I love, na trust I trust
But e land me for canal, do my head like say photo
Na from clap wey dance dey start oh na na

Wetin I no do for you
Cut off all my girls for you
Got me feeling like fool, I'm confused, is this you?
(Wetin I go do for you, sha bi di bi di du, sha da da da da da da da)
(Oh da da da)

Strong head e no good oh
Na only me dey feel my pain right now
I thought you were here to stay
Had it been I know, strong head e no good oh
Na only me dey feel my pain right now
I thought you were here to stay

Na love I love, na trust I trust
(Na love I love, na trust I trust, na love I love)
Na love I love, na trust I trust oh, na love I love oh, na trust I trust oh
Na love I love



Credits
Writer(s): Iyanya Mbuk, Joseph Akinfenwa Donus
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link