C Me

A to the Z to the
A to the Z to the E E
(Bless me, jah bless me)

Eh, See me I dey count my blessings
See me I dey pray to God everyday that I wake
See me I dey make more money
See me I dey make more brain everyday that I wake
See me I dey make more see me I dey make more
See me I dey make more brain
Tori mo n gbono lowo mo n shano lowo
Omo ton muno lowo ye ye

I got fire in my mouth dragon
Sip Hennessy pelu loud (hss) drag on
Pull up in a porshce, escort wagon
Money in all pockets so I sag on
God father do you gather
I got a shawty for the road tell me who's badder
All I care about is money no be who's badder
Money driving me since 09 Oshey my Uber
See I'm mavin the money like I'm don baba
Talk about Baba just dey bless me sha
No canter you don't fit in my bata
My guys dey fit 100 no come throw banter eh
To the times wey I dey sapa
Gbe legedes lati phase one de osapa
See me I dey count my blessings no fuga
If you no like me that no be my problem sha eh

See me I dey count my blessings
See me I dey pray to God everyday that I wake
See me I dey make more money
See me I dey make more brain everyday that I wake
See me I dey make more see me I dey make more
See me I dey make more brain
Tori mo n gbono lowo mo n shano lowo
Omo ton muno lowo ye ye

O n gbono I'm hotter than fire
Phobia check bazooka n jawon laya jo
God abeg make my mother no cry ah
Keep them safe make them see when I go viral
Bami gbowo mi ko kanmi
You wan come dey claim my homie you be dummy
You can never be on my team you go dull me
You no be my problem sha so ko kanmi you dummy
See me I dey count my blessings
See me I dey make more money lojojumo
See me I dey make more brain
Daily I dey count my blessings I'm not a fool mo eh

See me I dey count my blessings
See me I dey pray to God everyday that I wake
See me I dey make more money
See me I dey make more brain everyday that I wake
See me I dey make more see me I Dey make more
See me I dey make more brain
Tori mo n gbono lowo mo n shano lowo
Omo ton muno lowo ye ye

Mo n muno lowo ye ye
Omo to n gbono lowo ye ye
O n gbono lowo
Mo n shano lowo
Tori mo n gbono lowo ye



Credits
Writer(s): Olarewaju Azeez
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link