No Be Me

No be me you go take dey demo
No be me you go take dey buga
No be me you go take dey show
If you no gree I don move

So many yab I don take as play
You tell me no you still wan mai dey
Wetin dey supping gangan
If you no wan do no be dandan
No con dey Nengi try dey jonz me like Ozo
You dribble me like okocha
You think say me I no kana
You see me as mr lover lover
Ah, Sorry emi ti gbera

Kosi ja n shurshi
Shadua n shami ni
Wonkuku bi shoni meran mi
Oluwa yami yesu o

No be me you go take dey demo (Lai Lai)
No be me you go take dey buga (Laye)
No be me you go take dey show (Nah nah)
If you no gree I don move (Far far)

Hot boy like me wan dey carry you trabaye
Wetin you dey find, kele mi o shalaye
Maybe the raba never reach tan na
Loofi shana wole, tana
You gimme those looks
But I know it's fluke
TMB no fo for you
All the lamba wey you dey join together
You think say I no get am
Nkan timoti put asunder
All the lamba wey she dey join together
She think say we no get am
Nkan tawa ti put assunder
Kosi ja n churshi
Sha dua shami ni
Won kuku bi shoni meran mi
Oluwa yami y-esu
No be me you go take dey demo (Lai Lai)
No be me you go take dey buga (Laye)
No be me you go take dey show (Nah nah)
If you no gree I don move (Far far)

No be me you go take dey demo (Lai Lai)
No be me you go take dey buga(Laye)
No be me you go take dey show (Nah nah)
If you no gree I don move (Far far)



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link