Alima

(Ki)

Shawty you no need any pass
To roll with me tonight
I say you are the perfect type
For me girl I no go lie, lie
Even for street when you pass
Dema girls protect dem guys
All of them have want to die
You no give them peace of mind, mind

Please gimme some, gimme some
Gimme some, gimme some baby
Put your body on me
Shawty go down low
Gimme some, gimme some
Gimme some, gimme some baby
Put your body on me, Alima

(Instrumental)

That ileke wey dey for your waistline
Dey cause wahala for everywhere that you go
For every adugbo (Yeah)
Take my hands Lima no dey waste time
Before dem take you from me
Dey carry you dey go where I no know
Where I no know eeh

Gimme some, gimme some
Gimme some, gimme some baby
Put your body on me
Shawty go down low
Gimme some, gimme some
Gimme some, gimme some baby
Put your body on me
Make I scream your name loud

Alima Omo to Ja Ja
To ja, To ja, To ja
Alima Omo to Ja Ja
To ja, To ja, To ja
Shey you dey hear what I'm saying
Girl I'm in love with your body
Shekini yen funmi omoluabi
Girl I'm in love with your body

Alima Omo to Ja Ja
To ja, To ja, To ja
Alima Omo to Ja Ja
To ja, To ja, To ja
Shey you dey hear what I'm saying
Girl I'm in love with your body
Shekini yen funmi omoluabi
Girl I'm in love with your body

Arghh with your body
Arghh aii with your body

(Instrumental till fade)



Credits
Writer(s): Kazeem Ibrahim
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link