Energy

Hmm ahn
Yeh e yeh o
Hm hm ahn ahn
Oluwa santee lomo yen o
Oh!

Me i don bomb i don tire
Steady me dey fire
I dey pay bills pass my papa
Omo ologo i wan hammer
Anything for life me wan to get
Broke days me wan forget
Chop life with all the girls
Homie full of patek
Steady on my grind i dey holla
Only jah gat me cover
If no be him i for suffer
Thugboy me no sober
No competition for my side
Cus I dey go through alot
To ba je t'orin mo ma jade tan
You get vibe i get vibe mi o sha le fo o

I no wan loose in any situation
Say dem tell me make i dey strong
Plenty money make i dey ball
Gat many billings wey man wan sort
Give dem vibe till thy kingdom come
Badman dey ready me I no phoor
Gat many story wey man wan talk
For mi life many things don sup

Mio jo won
My energy po gan
Give them vibe as them want
No be today badman dey come
Oh oh oh ah
Mio jo won
My energy po gan
Give them vibe as them want
No be today badman dey come
Oh oh oh ah

Only when you see me is when you see me
So many time dem deceive me
If i vex you just forgive me
No human being dey completely yeah
Give them vibe till thy kingdom come
Omo better me I still on God
All over the street oro wa lon so
I don't give a F me i still don't stop
So many things on my mind
Na money i dey find
Bills on me and man must to grind
Hope on G i dey wait for my time
As a young boy
Been on the road so long
Grinding for the money non stop
Street is so cold no dull

I no wan loose in any situation
Say dem tell me make i dey strong
Plenty money make i dey ball
Gat many billings wey man wan sort
Give dem vibe till thy kingdom come
Badman dey ready me I no phoor
Gat many story wey me wan talk
For mi life many things don sup

Mio jo won
My energy po gan
Give them vibe as them want
No be today badman dey come
Oh oh oh ah
Mio jo won
My energy po gan
Give them vibe as them want
No be today badman dey come
Oh oh oh ah



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link