Bsml (Baba Show Me Love)
If I no make this money brother
In this life (life)
Tell me wetin i gain (sister)
Tell me wetin i gain oh (mmmm)
In this year, baba no pass me by oh
Just show me love as you show others oh
Show me love as you show others oh
Chai! baba God oh baba God oh
Baba God oh ejoor ooh
Show me love as you show others oh
Show me love as you show others oh
Baba God oh baba God oh
Baba God oh I dey your hand oh
Just show me love as you show others oh
Show me love as you show others oh
(Yeah) all I beg you na the money
(Yeeh) all I beg you na the money
Double life for ceremony (yeah)
Let me life be a testimony, make I taste the money
Once I wake up every morning
Yeah yeah eeh
Everything wey I pray na God grace
Oluwa biko give me life sufficient
Biko kwa this year I pray to reach many place
I wan make I wanna reach many country
Baba bless me I wanna make
See all my guys dey don make am
This year this year I wanna make am oh
This year I wanna make am too
Baba bless me I wanna make
See all my guys dey don make am
This year this year I wanna make my own
This year I wanna make am
Chai! baba God oh baba God oh
Baba God oh ejoor ooh
Show me love as you show others oh
Show me love as you show others oh
Baba God oh baba God oh
Baba God oh I dey your hand oh
Just show me love as you show others oh
Show me love as you show others oh
Chai, some say am nothing but I believe in you
Some say am local but I depend on you
If you show me love e go dey alright for me
Show me love as you show others oh
Chai, some say am nothing but I believe in you
Some say am local but I depend on you
If you show me love e go dey alright for me
Show me love as you show others oh
Chai! baba God oh baba God oh
Baba God oh ejoor ooh
Show me love as you show others oh
Show me love as you show others oh
Baba God oh baba God oh
Baba God oh I dey your hand oh
Just show me love as you show others oh
Show me love as you show others oh
Baba God oh baba God oh
My step of last year e no work oh
But this year show me love as you show others oh
Show me love as you show others oh
Baba God biko show me love oh
I beg your pardon no leave for dust oh (biko kwa)
Show me love as you show others oh
Show me love as you show others oh
Chai, born inner the ghetto grow inner the ghetto
Oh baba God Biko move me from zero to hero
It's you that promise me you go show me love oh
090 pickie-nu my call oh
I wan make am, I wan make am
I wan make am, I wan make am
So i fit to show love to the street oh
090 pickie-nu my call oh
Chai! baba God oh baba God oh
Baba God oh ejoor ooh
Show me love as you show others oh
Show me love as you show others oh
Baba God oh baba God oh
Baba God oh I dey your hand oh
Just show me love as you show others oh
Show me love as you show others oh
Baba God oh baba God oh
My step of last year e no work oh
But this year show me love as you show others oh
Show me love as you show others oh
Show me love oh, show me love oh
Show me love that you show my guys oh
This year show me love that you that you show my guys
090 pickie-nu my call oh
Show me love oh, show me love oh
Show me love that you show my guys oh
This year show me love that you that you show my guys
090 pickie-nu my call oh
C-SWAG on this one oh
NA VTM with anoda one oh
Biko kwa show me love as you show others oh
Ka mgbe mụ ji akpọ gị
Pickie-nu my call oh
In this life (life)
Tell me wetin i gain (sister)
Tell me wetin i gain oh (mmmm)
In this year, baba no pass me by oh
Just show me love as you show others oh
Show me love as you show others oh
Chai! baba God oh baba God oh
Baba God oh ejoor ooh
Show me love as you show others oh
Show me love as you show others oh
Baba God oh baba God oh
Baba God oh I dey your hand oh
Just show me love as you show others oh
Show me love as you show others oh
(Yeah) all I beg you na the money
(Yeeh) all I beg you na the money
Double life for ceremony (yeah)
Let me life be a testimony, make I taste the money
Once I wake up every morning
Yeah yeah eeh
Everything wey I pray na God grace
Oluwa biko give me life sufficient
Biko kwa this year I pray to reach many place
I wan make I wanna reach many country
Baba bless me I wanna make
See all my guys dey don make am
This year this year I wanna make am oh
This year I wanna make am too
Baba bless me I wanna make
See all my guys dey don make am
This year this year I wanna make my own
This year I wanna make am
Chai! baba God oh baba God oh
Baba God oh ejoor ooh
Show me love as you show others oh
Show me love as you show others oh
Baba God oh baba God oh
Baba God oh I dey your hand oh
Just show me love as you show others oh
Show me love as you show others oh
Chai, some say am nothing but I believe in you
Some say am local but I depend on you
If you show me love e go dey alright for me
Show me love as you show others oh
Chai, some say am nothing but I believe in you
Some say am local but I depend on you
If you show me love e go dey alright for me
Show me love as you show others oh
Chai! baba God oh baba God oh
Baba God oh ejoor ooh
Show me love as you show others oh
Show me love as you show others oh
Baba God oh baba God oh
Baba God oh I dey your hand oh
Just show me love as you show others oh
Show me love as you show others oh
Baba God oh baba God oh
My step of last year e no work oh
But this year show me love as you show others oh
Show me love as you show others oh
Baba God biko show me love oh
I beg your pardon no leave for dust oh (biko kwa)
Show me love as you show others oh
Show me love as you show others oh
Chai, born inner the ghetto grow inner the ghetto
Oh baba God Biko move me from zero to hero
It's you that promise me you go show me love oh
090 pickie-nu my call oh
I wan make am, I wan make am
I wan make am, I wan make am
So i fit to show love to the street oh
090 pickie-nu my call oh
Chai! baba God oh baba God oh
Baba God oh ejoor ooh
Show me love as you show others oh
Show me love as you show others oh
Baba God oh baba God oh
Baba God oh I dey your hand oh
Just show me love as you show others oh
Show me love as you show others oh
Baba God oh baba God oh
My step of last year e no work oh
But this year show me love as you show others oh
Show me love as you show others oh
Show me love oh, show me love oh
Show me love that you show my guys oh
This year show me love that you that you show my guys
090 pickie-nu my call oh
Show me love oh, show me love oh
Show me love that you show my guys oh
This year show me love that you that you show my guys
090 pickie-nu my call oh
C-SWAG on this one oh
NA VTM with anoda one oh
Biko kwa show me love as you show others oh
Ka mgbe mụ ji akpọ gị
Pickie-nu my call oh
Credits
Writer(s): Ihebighi Casmir
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.