Superhero

One hundred percent vibe

To be a man is not a one day job
There are no breaks
No vacay just plenty
(Sacrifices)
If you see a man wey play him role well well
Cut am cap
Wear am crown no fail to yeah
(Give am him trophies)
Man no dey see love unless he drop something
Man no dey enough unless he hold something
Celebrate him (olololo) celebrate him
Celebrate him (olololo) celebrate him
Celebrate him (olololo) celebrate him
Make you tell am say

You saved me more times than superman
You are my (superhero)
You gave me all that I ever had
You're still my (superhero)
Superman number one iron man
(Superhero)
Commando oga boss from day one
(Superhero)

Wetin man dey think for head
Wetin man dey do for bread
If you call am (he go provide)
If you need am (he go protect)
Wahala come (he go defend)
Everyday (he be the best)
Celebrate him celebrate him
Celebrate him celebrate him
Celebrate him (olololo) celebrate him
Make you tell am say

You saved me more times than superman
You are my (superhero)
You gave me all that I ever had
You're still my my (superhero) my my
Superman number one iron man
(Superhero)
Commando oga boss from day one
(Superhero) yeah yeah

(Women hailing men in different languages)

Celebrate him (olololo) ololo
Celebrate him (olololo) yeah yeah
Celebrate him (olololo) celebrate him
Make you tell am say

You save me more times than superman oh
(My superhero)
You gave me everything I ever had yeah
(My superhero) yeah yeah yeah
Superman number one iron man oyoyo
(My superhero)
Commando oga boss from day one
(My superhero) yeah yeah

(Women hail men in different languages)



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link