Thank God
I just Wanna thank God ehh
I just wanna thank God ehh
I just Wanna thank God ehh
I just wanna thank God ehh
For the life that i live
For the air that i breath
For the water wey i drink
For the food wey i eat
E no easy ehh
To be a man ehh
In this street ehh
If you see wetin we dey see ehh (Ahhh)
You go shout oh
You go craze oh
You go high oh
I just wanna thank God ehh
I just Wanna thank God ehh
I just wanna thank God ehh
I just Wanna thank God ehh
I just wanna thank God ehh
Ana m Ekele chukwu (kele chukwu)
Na mme so oma ya na ndu m (mme so oma ya na ndu m)
Ana m enye ya otito
Ana m asi ya ime la
Ime la (ime la)
Ime la (ime la)
Papi Ime la (Ime la)
Ime la
I get many things to talk about
Life na turn by turn
If you work you go chop
If you survive na by grace of God ehh
If you work you go chop
If you survive na by grace of God ehh
I just Wanna thank God ehh
I just wanna thank God ehh
I just Wanna thank God ehh
I just wanna thank God ehh
I just Wanna thank God ehh
I just wanna thank God ehh
I just Wanna thank God ehh
I just wanna thank God ehh
I just wanna thank God ehh
I just Wanna thank God ehh
I just wanna thank God ehh
For the life that i live
For the air that i breath
For the water wey i drink
For the food wey i eat
E no easy ehh
To be a man ehh
In this street ehh
If you see wetin we dey see ehh (Ahhh)
You go shout oh
You go craze oh
You go high oh
I just wanna thank God ehh
I just Wanna thank God ehh
I just wanna thank God ehh
I just Wanna thank God ehh
I just wanna thank God ehh
Ana m Ekele chukwu (kele chukwu)
Na mme so oma ya na ndu m (mme so oma ya na ndu m)
Ana m enye ya otito
Ana m asi ya ime la
Ime la (ime la)
Ime la (ime la)
Papi Ime la (Ime la)
Ime la
I get many things to talk about
Life na turn by turn
If you work you go chop
If you survive na by grace of God ehh
If you work you go chop
If you survive na by grace of God ehh
I just Wanna thank God ehh
I just wanna thank God ehh
I just Wanna thank God ehh
I just wanna thank God ehh
I just Wanna thank God ehh
I just wanna thank God ehh
I just Wanna thank God ehh
I just wanna thank God ehh
Credits
Writer(s): Emmanuel Igwe
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.