Good Life

Ahhn ahhnn hmmn
Pada da da da da
Suffer no fit me
Hard life no fit me
Sapa no fit look odo me no no

All the way up we never going down
Sapa no fit me
Hard life no fit me at all
Struggle no fit look odo me no no
All the way up we never going down
Uh nuh

See the way see the way
Good life look on me
I cannot i cannot
Settle for anything less
See the way see the way

Good life look on me
I cannot thou shall not
Settle for anything less
Come boy dey light my jet
Me and omo tena no problems
Girlie say me i want boyfriend
Enemies i run am pon dem

No be me go wey butter my bread
Me no go let olosho enter my bed
Woah woah woah woah woah
One time one time
One time for the boy one time

Toast to the good life
Two time two time
Jaye jaye jaye jaye jaye jaye
I no need to tell oh
Shake my hands and feel my palm so tender
Woah woah woah

Say don't you try to stress me
I'm built for this life
Billionaire onyechi cash
Billionaire onyechi cash
Too much oh fate

A little more sss
Food no go finish for my feeding bottle
Irun irun irun leki dey for tio drrr
Irun irun irun leki dey for tio drr
Suffer no fit me

Hard life no fit me
Sapa no fit look odo me no no
All the way up we never going down
Sapa no fit me
Hard life no fit me

Struggle no fit look odo me no no
All the way up we never going down
See the way
See the way
Good life look on me

I cannot i cannot
Settle for anything less
See the way
See the way
Good life look on me
I cannot thou shall not
Settle for anything less

See the way
See the way
Good life look on me
I cannot thou shall not
Settle for anything less

Hard life no good look good on me
Hard life no good look good on me
Good life look on you
Good life look on you

Hard life no good look good on me
Hard life no good look good on me



Credits
Writer(s): Marcel Akunwata, Chimaobi Owoh
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link