Overflow
Ayy, Too know bois on it
You are so amazing baba
You're amazing God
Ayy, I say everyday you dey give me blessings
If I pray you dey really hear me
Thank you for my life and any other thing
Waa hw3 mi nde checki blessings
Give me strength make I keep on working
Who jah bless no one can't curse me
So much happened and I learnt my lessons
Never gave up and we keep on searching
Mmm... your mercies and grace wey dey fall on me
Only want love, don't want no enemies
Bad energy go away from me far ah far ah far away ayy
Your mercies and grace wey dey fall on me
Only want love, don't want no enemies ey!!
I say make e overflow make my blessings overflow oo oh
Ma ne mbro meso oo oh, fri se chai yabre oo I say make it overflow
Make my blessings overflow ma ne mbro meso oo oh, fri s3 chai yabre oo
Who the hell dey stand pon my success? wey I no get teku for my pocket
Who the hell dey stand pon my success? I dey kill dem with prayers

Why you wan see me fall my guy? if you wan make ah fall na lie
Baba God got me two four seven if you get bad mind never try
Never on the low see we always high slow but sure you go see we shy
Very soon enkye mi su ma twa seven oh lord please come hear my cry

I say make e overflow Make my blessings overflow oo oh
Ma ne mbro meso oo oh, Fri se chai yabre oo I say make it overflow
Make my blessings overflow ma ne mbro meso oo oh, fri se chai yabre oo

Who the hell dey stand pon my success
I dey kill dem with prayers yeah
I say, make e overflow
Make my blessings overflow oo oh
Ma ne mbro meso oo oh
Fri se chai yabre oo
I say, make e overflow
Make my blessings overflow oo oh
Ma ne mbro meso oo oh
Fri se chai yabre oo
Who the hell dey stand pon my success?
Wey I no get teku for my pocket
Who the hell dey stand pon my success?
I dey kill dem with prayers yeah yeah

Credits
Writer(s): Anthony Tsikata
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.