Your Way
Oh yeah
Man with the flames yeah
We know yes oo
Ebelebe chimo
You carry me dey go
Where many never go
Mind never think
Eyes never see
How we dey flow
Where you need me carry me de go (Daddy carry me dey go)
Cause I know your love na overdose (No be wayo oo)
I no dey contest ooo, me I dey confess oo wetin you tell me (Tell me)
I go dey worship oo
I no go relent oo, oh no
If it no be you, everything wey I dey do
E for don be waste aje (Aje)
Me and you in a BMW
'Cause I know you taking the wheel oh yeah
If it no be you, everything wey I dey do
E for don be waste aje (Aje)
Me and you in a BMW
'Cause I know you taking the wheel oh yeah
Jesus taking the wheel
Oh yeah yeah yeah
Oh Yahweh, yeah your way
Oh Yahweh, yeah your way
Oh Yahweh, yeah your way
Oh Yahweh, yeah your way
Your will and not mine
Mmmm
It's B to da A Nwamama
Shey na the one wey dey hold the universe dey steady hold me down
Daddy mi loke no dey let me down
And even when I fall o, you no dey keep me on the ground
Steady I rise oh
Keeping my eyes on him
Na you wey dey lead my path
You're the light above my feet
You dey make me to reach my destination oo
Sebi na you wey dey pamper, pamper (I'm your favorite baby oh)
Na'im make I say make I give you my lamba (I go gbe gbe body oh)
Daddy me e e
Oh no
Where you need me carry me dey go (O Daddy, carry me dey go)
This your loving no be chere kam bia (oh no no no)
So me say, where you need me carry me dey go o (Daddy carry me dey go)
Ohhh

Credits
Writer(s): Amechi Okpara
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.