Ayaya

Hey
Raindrops
Go Chizzy Go
If I start to reason am my brother e nor be Joke oh
Say e nor be joke oh yeah yeah
First Time messed up
Next time made up
Fake friends Fake love
Lord God save us
Kept me going in my Tribulations
Kept on praying
But you sef nor go know
I'm living my life on my own
I'm facing my pain all alone
Nobody been Dey there for me oh
Oh no no no ooooh
If I start to reason am my brother e nor be joke oh
Say e nor be joke oh ain
Joke oh Joke oh Joke oh
Too many katakata man don see,na him make am joko
Na him make am joko oh oh
Ayaya Ya
Ayaya Ya
Abasi nhmi mbo Ayaya Ya
Anoh nor nor
Anoh nor nor
Udkere Mpoh Ayen nor nor nor
Ayaya ya
Ayaya ya
Abasi nhmi mbo Ayaya Ya
Anoh nor nor
Anoh nor nor
Udkere Mpoh Ayen nor nor nor

Killing me Killing me Killing me
Killing me Killing me Killing me Killing me
Enemies Dey want to kill e me
Feeling me Feeling me Feeling me
Feeling Me Feeling me
Now I sing song all of dem want to feel e me
Yaya
Abasi Abasi Ayaya ya
Abasi Abasi Ayaya Ya
Abasi Abasi Ayaya ya
Abasi Abasi Ayaya Ya
Joke oh
If I start to reason am my brother e nor be joke oh
Say e nor be joke oh ain
Joke oh Joke oh Joke oh
Too many katakata man don see,na him make am joko
Na him make am joko oh oh
Ayaya Ya
Ayaya Ya
Abasi nhmi mbo Ayaya Ya
Anoh nor nor
Anoh nor nor
Udkere Mpoh Ayen nor nor nor
Ayaya ya
Ayaya ya
Abasi nhmi mbo Ayaya Ya
Anoh nor nor
Anoh nor nor
Udkere Mpoh Ayen nor nor nor



Credits
Writer(s): Ab Mixxy, Randy Is
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link