Only God

Surely goodness and mercy shall follow me
All the days of my life
And I will dwell in the house of the LORD
For ever N ever Amen

Woo!!
See!!!

As I wake up today ago pray to the jah (ago pray to the jah)
Make he bless my day make my own too beta (make my own too beta)

As I wake up today ago pray to the jah (ago pray to the jah)
Make he bless my day make my own too beta (make my own too beta)

Cause nah only you I gettie
Ano wan dey beggie
Change my story make I cashout on steady
Me and my fam (families)
Make you bless all my Og
3rd finger for the pple wey dem hate me

Cause nah only you I gettie
Ano wan dey beggie
Change my story make I cashout on steady
Me and my fam (families)
Make you bless all my Og
3rd finger for the pple wey dem hate me

Cause nah only you I gettie
Ano wan dey beggie
Change my story make I cashout on steady
Me and my fam (families)
Make you bless all my Og
3rd finger for the pple wey dem hate me

Cause nah only you I gettie
Ano wan dey beggie
Change my story make I cashout on steady
Me and my fam (families)
Make you bless all my Og
3rd finger for the pple wey dem hate me

Ano wan hide for my face t'inbari egbe mi t'on boo
Ki omo underage k'oma sofun mi pe come
Tinba brush tan kinma r'onu k'into chop
Make your blessings overflow kan le mon wipe m'oni God
For where I dey for my hood k'oma seni t'ofe suffer mon
Focus on my craft till I make it kinde bigger more
God no be say I get any power
M'ofe ki emi ati sapa ki oro wa di kama rira mo

As we dey work awon kan p'ewa ni shise shise
Won tun gbero sile wipe kin te kin te
Why dem be hating on me
Wetin dem no chop won wa s'ope ki emi kin je kin je

But ano foò cause I get God
And he be sure plug
He dey follow me like backup
Soo frenemies e lo shutup
Cause if you do anyhow
A ma payin biti bedbug

But ano foò cause I get God
And he be sure plug
He dey follow me like backup
Soo frenemies e lo shut-up
Cause if you do anyhow
A ma payin biti bedbug

Cause nah only you I gettie
Ano wan dey beggie
Change my story make I cashout on steady
Me and my fam (families)
Make you bless all my Og
3rd finger for the pple wey dem hate me

Cause nah only you I gettie
Ano wan dey beggie
Change my story make I cashout on steady
Me and my fam (families)
Make you bless all my Og
3rd finger for the pple wey dem hate me

Cause nah only you I gettie
Ano wan dey beggie
Change my story make I cashout on steady
Me and my fam (families)
Makeyou bless all my Og
3rd finger for the pple wey dem hate me

Cause nah only you I gettie
Ano wan dey beggie
Change my story make I cashout on steady
Me and my fam (families)
Make you bless all my Og
3rd finger for the pple wey dem hate me

Blesswhizzy on the mix
Lollz



Credits
Writer(s): 4k Rhap
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link