Trippy x2

I dey mazara
This kind thing trippy trippy
I dey mazara

Body dey
Body dey on chekutunu
Top work on your body like vest utunu
Dem say Lucy no dey give stress utunu
Show your color like litmus test utunu
On God utunu
On God utunu
When my song drop she legwork to the tune
Where your bus stop, Tap the conductor for you
On colos for you, mucanti for you

Trippy trippy
Make we guan
Colonize that body like lord Lugard
Girl your nyash it too big got no regard
And my mama don't like when you dey around
Dey trippy trippy
Omaga
Make I be your iron man be my nwanyi oma
All the time wey I dey form say I dey normal
I dey mazara
This kind thing trippy trippy
I dey mazara
This kind thing trippy trippy
I dey, dance galala
It dey, Trippy trippy
Omaga, I beat that ass like a mother-fucking piñata
All the time why I dey form say I dey normal
I dey mazara

I tell her, You no be my sister
No dey gimme distance
I give her my big wand like magician
Big batty, big nyash tell her bust down
Shey you see wetin you cause now
Man's never seen nothing like that
Make I top work I no go come down
Make I top work I no go come down

Trippy trippy
Make we guan
Colonize that body like lord Lugard
Girl your nyash it too big got no regard
And my mama don't like when you dey around
Dey trippy trippy
Omaga
Make I be your iron man be my nwanyi oma
All the time wey I dey form say I dey normal
I dey mazara
This kind thing trippy trippy
I dey mazara
This kind thing trippy trippy
I dey, dance galala
It dey, Trippy trippy
Omaga, I beat that ass like a mother-fucking piñata
All the time why I dey form say I dey normal
I dey mazara
This kind thing trippy trippy



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link