Don't Be A Baby

(It's Kel P Vibes)

Whine for your money, don't be a baby
Dirty Diane, don't be a baby
Whine fi yah daddy, don't be a baby
Out in Miami, don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Dirty Diane, don't be a baby
Whine for yah money, don't be a baby
Out in Miami, don't be a baby, ye

No cannabis, but mo jọgọ
'Pon di replay, play my tune, make we turn up (gaddem)
No go dey doubt like Thomas
I be the lead, when I move, you follow
Ṣo mọ pe mo ni ifẹ rẹ oh?
I no dey see tẹlẹ oh (ooh)
I no dey do anything wey go try to bother mie
So, make nobody never, never, never worry me, ayy

Ọlọpa, lemme-lemme, wetin I do?
'Cause I pull up in my Benz, wọn ni, "O ṣé Yahoo"
Ọmọ jẹjẹ, I no dey do ashawo
And, I no be one of them wey dey do ojoro
Ten, ten over ten like sweet asaro
And, nobody badder, badder, badder (jẹ o mọ)
I no dey do anything wey go try to bother me
So, make nobody never, never, never worry me, ayy

Whine for your money, don't be a baby
Dirty Diane, don't be a baby
Whine fi yah daddy, don't be a baby
Out in Miami, don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Dirty Diane, don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Out in Miami, don't be a baby

O jábọ, ko fọ, ehn-ehn oh
Ṣé jẹjẹ, ko rush, ehn-ehn oh
Tempted to touch, ehn-ehn oh
Shey I dey enter your eye? I go give you some
Yawa go burst, ehn-ehn oh
Kelemute, kelemute, ehn-ehn oh
Yekeleba, ye
Make you go check my record, I no dey do wayo

Ọlọpa, lemme-lemme, wetin I do?
'Cause I pull up in my Benz, wọn ni, "O ṣe Yahoo"
Ọmọ jẹjẹ, I no dey do ashawo
And, I no be one of them wey dey do ojoro
Ten, ten over ten like sweet asaro
And, nobody badder, badder, badder (jẹ o mọ)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So, make nobody never, never, never worry me, ayy

Whine for your money, don't be a baby
Dirty Diane, don't be a baby
Whine fi yah daddy, don't be a baby
Out in Miami, don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Dirty Diane, don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Aunty Diane, don't be a baby



Credits
Writer(s): Peter Kelvin Amba Udoma, Almorurf Adekunle Kosoko
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link