Glory

Make una leave story oluwa lo ni glory
Who God don bless no man can curse
Oluwa lon sho mi ko si story
Omo ko si story Who God don bless
No man can curse Oluwa lon sho mi

Won le le le (won o ba) X

Brother no bother me o (ha)
Oluwa lon cover mi o (ye ye)
Dem go dey wonder ni o
Boya o lo se money launder ni o
Ota mi o niya f'oko o
Akoyoyo a kan l'ese o
Awa ma rin bayi
Rin bayi
RIn bayi
Rin bayi
RIn bayi

Won le le le (won o ba) X

Gbetiti gbetiti gbe gbe gbe
As I dey sing dem dey dance
All the boys all the girls dem dey shout kilode
Gbetiti gbetiti gbe one billion dorime
Ameno dorime dorime mi re re mi re re

Make una leave story oluwa lo ni glory
Who God don bless no man can curse
Oluwa lon sho mi ko si story
Omo ko si story Who God don bless
No man can curse Oluwa lon sho mi

Won le le le (won o ba) X



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link