My dada don long
Ohh ohh ohh ohh
Oh oh oh
Ohh ohh ohh ohh
Wetin pass man for this life I go tell you
They sabi God but na money them dey pray to
If you fit sell your own blood man I fear you
I dey mind me own business ion care to (explain)
Oh I thought you said you're 'bove me
I don't care about no statue I just want be lowkey
I just feel my dada grow reach my neck
And if my hair fit grow then I must be next aye
My dada don long ooo (e don long)
My dada don long ooo (e don long)
My dada don long ooooo (e don long)
My dada don long (e don long)
For this life for this life if it live it go grow
For this life for this life I be higher than Igbo
For this life for this life I strong pass ogogoro
For this life, yeah this life oh
Ohh oh ohhh ohh if it live it go grow oo
Ohh oh ohhh ohh I go be higher than Igbo
Ohhh oh ohhh ohh and I promise I go grow oo
Ohhh oh ohhh ohh
Shey you be under juju
How mumu get sense pass you
How you dey run but your shadow run pass you
You fit vex but I gotta still ask you
It don't make sense I'm not here to harass you
I don't want my mama to worry
I no want make she struggle for money
So I go work till my hands dem fall off
Turn my sweat to diamond as I wipe off
Oti oti otillo money come and money go
But I make it grow
Make it make it make it choke
My brother I swear it choke but we no serve money
I know what's meant for me
We live and die cést la vie
And if I leave this earth too early go tell my mama say

Ohh oh ohhh ohh (mama mama)
Ohh oh ohhh ohh (mama mama)
Ohhh oh ohhh ohh (yeah yeah)
Ohhh oh ohhh ohh
Ohh oh ohhh ohh
Duh na na na na na na na
Hmmm hmmm
Yeah mhmm
Yeahh mhmm

Credits
Writer(s): Moses Joseph Abasiene
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.