Grass to Grace (feat. Jojo Marly)
Yeah
DAVY DHU
Major
Ekún
Ah! Chief Clan
Ah ah
(...)
JoJo MARLY
Yeah eh!
Am not a folly
Me I no get anyone wey go tell me sorry
If I fall
That's why as I dey so I no dey dull it
I have to double my hustle gan
Just to make the money
Ah ah
Because nobody knows tomorrow
And, as e go be nobody know oh
Oya double your hustle, kobale'lowo
Olowo laye'mo shey you know ooh
O'Lord take me from grass to grace
Cause for this life, I no want disgrace
I say take me from grass to grace
I just wanna go far away
Away eh yeah
Baba GOD catapult me far away
Because wetin I need now omo na grace
Na the person wey know na him fit relate
So, dey your dey mawà fara'we
As I dey so omo my future is bright
We don tey for this game, Ajeh no be lie
Many of our mate dey wey dem don die
But, we give thanks to God Allamdulillah
Yemi Alade was looking for johnny
But, me as I dey, I dey look for money
It's me and my Guy Jojo Marly
WE dey kill the beat like Naira MARLEY
Yeah eh!
Am not a folly
Me I no get anyone wey go tell me sorry
If I fall
That's why as I dey so I no dey dull it
I have to double my hustle gan
Just to make the money
Ah ah
Because nobody knows tomorrow
And, as e go be nobody know oh
Oya double your hustle, kobale'lowo
Olowo laye'mo shey you know ooh
O'Lord take me from grass to grace
Cause for this life, I no want disgrace
I say take me from grass to grace
I just wanna go far away
Away eh yeah
Everyday by day we dey pray for Grace
Hustle everyday with no delay
We go make am for this life, cause we get the faith
I no go follow your lane, cause I no dey craze
I be bad boy, but I control myself
For this hustle, I gat use my sense
Haters plenty but we no relent
If you want do me, do me, cause I no dey fear
You no know my story, so no come join body
Na GOD do am, no be somebody
Na everyday grace dey come, no be for everybody
For this year we go blow we go shenk person
Yeah eh!
Am not a folly
(Am not a folly oh)
Me I no get anyone wey go tell me sorry
(Me I no get anyone oh oh oh!)
If I fall
That's why as I dey so I no dey dull it
(And I no dey dull it oh)
I have to double my hustle gan
Just to make the money
(Just to make tha money)
Ah ah
Because nobody knows tomorrow
(Nobody knows)
And, as e go be nobody know oh
(Nobody knows)
Oya double your hustle, kobale'lowo
Olowo laye'mo shey you know ooh
O'Lord take me from grass to grace
Cause for this life, I no want disgrace
I say take me from grass to grace
I just wanna go far away
Away eh yeah
DAVY DHU
Major
Ekún
Ah! Chief Clan
Ah ah
(...)
JoJo MARLY
Yeah eh!
Am not a folly
Me I no get anyone wey go tell me sorry
If I fall
That's why as I dey so I no dey dull it
I have to double my hustle gan
Just to make the money
Ah ah
Because nobody knows tomorrow
And, as e go be nobody know oh
Oya double your hustle, kobale'lowo
Olowo laye'mo shey you know ooh
O'Lord take me from grass to grace
Cause for this life, I no want disgrace
I say take me from grass to grace
I just wanna go far away
Away eh yeah
Baba GOD catapult me far away
Because wetin I need now omo na grace
Na the person wey know na him fit relate
So, dey your dey mawà fara'we
As I dey so omo my future is bright
We don tey for this game, Ajeh no be lie
Many of our mate dey wey dem don die
But, we give thanks to God Allamdulillah
Yemi Alade was looking for johnny
But, me as I dey, I dey look for money
It's me and my Guy Jojo Marly
WE dey kill the beat like Naira MARLEY
Yeah eh!
Am not a folly
Me I no get anyone wey go tell me sorry
If I fall
That's why as I dey so I no dey dull it
I have to double my hustle gan
Just to make the money
Ah ah
Because nobody knows tomorrow
And, as e go be nobody know oh
Oya double your hustle, kobale'lowo
Olowo laye'mo shey you know ooh
O'Lord take me from grass to grace
Cause for this life, I no want disgrace
I say take me from grass to grace
I just wanna go far away
Away eh yeah
Everyday by day we dey pray for Grace
Hustle everyday with no delay
We go make am for this life, cause we get the faith
I no go follow your lane, cause I no dey craze
I be bad boy, but I control myself
For this hustle, I gat use my sense
Haters plenty but we no relent
If you want do me, do me, cause I no dey fear
You no know my story, so no come join body
Na GOD do am, no be somebody
Na everyday grace dey come, no be for everybody
For this year we go blow we go shenk person
Yeah eh!
Am not a folly
(Am not a folly oh)
Me I no get anyone wey go tell me sorry
(Me I no get anyone oh oh oh!)
If I fall
That's why as I dey so I no dey dull it
(And I no dey dull it oh)
I have to double my hustle gan
Just to make the money
(Just to make tha money)
Ah ah
Because nobody knows tomorrow
(Nobody knows)
And, as e go be nobody know oh
(Nobody knows)
Oya double your hustle, kobale'lowo
Olowo laye'mo shey you know ooh
O'Lord take me from grass to grace
Cause for this life, I no want disgrace
I say take me from grass to grace
I just wanna go far away
Away eh yeah
Credits
Writer(s): Ekundayo Joseph, Ibitoye Taiwo David
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.