My Lane

I follow you roll na motherhood cause am
E possible say I get money pass you
Ontop of am I no Dey use my thing oppress you
(Ontop of am I no Dey use my thing oppress you)

I say letter to my brother
You've been asking me where I Dey?
Me I Dey one corner
Sipping champagne as I Dey my lane
I no want any wey go affect my mental health
Me I just Dey my lane
Me I just Dey my lane
Me I just Dey my lane
Me I just Dey my lane

I no want anything wey go affect my mental health (Hmmmmm)
They tried to bring me negativity come my way
I sent them with their bad energy far away (far away)
As I Dey my lane
Dem been dey ask me where I Dey me I Dey for the Studio
Steady vibing and praying for the akpo oh
Shey I know say Owo na the Koko oh
Emi olowojaiye Omo b' Adebayo
I've been on this lane (Adebayo)

I follow you roll na motherhood cause am
E possible say I get money pass you
Ontop of am I no Dey use my thing oppress you
(Ontop of am I no Dey use my thing oppress you)

I say letter to my brother
You've been asking me where I Dey?
Me I Dey one corner
Sipping champagne as I Dey my lane
I no want any wey go affect my mental health
Me I just Dey my lane
Me I just Dey my lane
Me I just Dey my lane
Me I just Dey my lane

I been on my lane
It's been me against myself
E no get as e be Na me still go win
I've been going through my own story
Over and over I think I'm crushing on myself
I hope you don't keep running away from your breakthrough?
I Dey show you love like your daily bread
Me wey show you road no mean say I be fool

I follow you roll na motherhood cause am
E possible say I get money pass you
Ontop of am I no Dey use my thing oppress you
(Ontop of am I no Dey use my thing oppress you)

I say letter to my brother
You've been asking me where I Dey?
Me I Dey one corner
Sipping champagne as I Dey my lane
I no want any wey go affect my mental health
Me I just Dey my lane
Me I just Dey my lane
Me I just Dey my lane
Me I just Dey my lane

I follow you roll na motherhood cause am
I follow you roll na motherhood cause am
I follow you roll na brotherhood cause am
I say letter to my brother
(Na brotherhood cause)
I say letter to my brother
(Na brotherhood cause)



Credits
Writer(s): Benard Arumala Dominic
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link