For the Road

All this pressure
Make me weaker
Turn a leader
To a humble beginner
Eye wey see
Na eye wey scatter
So I take some shots
And couple more to my liver
Why
My doctor say
E fit cure my craze
Oh my god
Oh my God
See Wetin man dey face
Oh oh

Cos I'm Burning bridges
For my mood
Dj play me some raggae and blues
I don kpeff I Dey shak my booze
I no Dey send I Dey catch my cruise
Bar man give me 2 cups of booze
No forget
I no Dey mix am juice
Ogogoro still dey high man true
But no be where dem dey smoke bamboo

O LO LO ah
Olo LO
Iwori wo o ah
Iwo ri wo
One more for the road o
Make my sorrows follow go
Olo lo ah olo lo
Iwori wo ah Iwori wo
One more for the road o
Make my sorrows follow go

Pass me Jay I feel like biggie man
Small boy
Opolo bi baba 99
No kill the drive
No end the taxify
All the things wey I fit talk I fit to clarify
Tan na tana
My head dey spark again
Pass me gbana make I calm my brain
As truth dey bitter no be sugar cane

Cos I'm Burning bridges
For my mood
Dj play me some raggae and blues
I don kpeff I Dey shak my booze
I no Dey send I Dey catch my cruise
Bar man give me 2 cups of booze
No forget
I no Dey mix am juice
Ogogoro still dey high man true
But no be where dem dey smoke bamboo

O LO LO ah
Olo LO
Iwori wo o
Iwo ri wo
One more for the road o
Make my sorrows follow go
Olo lo ah olo lo
Iwori wo ah Iwori wo
One more for the road o
Make my sorrows follow go



Credits
Writer(s): Caleb Oyakhilome
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link