Asiko (Big Time) [Mixed]
Bolanle want to yọ di, uh
O gbọmọ meji for me, uh
Figure eight, her body
And, the baby don m'oti, m'oti
And, Uloma need dollie, uh
She say na foreign money
Wey go make her receive my loving, uh
Animalistic talk
Mummy told me it's lonely road
Make ọlọpa no go seize your phone (your phone)
No go listen to olofofo ('fofo)
I put my feelings in a microphone ('crophone)
Until the rollie, e be dipped in gold (dipped in gold)
And we be choking on Canadian smoke ('Dian smoke)
I put a little of my faith in God (in God)
'Cause only me wey fit decide my odds
And now my girlie got a BBL
They no fit see me for my house address
She tell me say she no go kiss and tell
'Cause I go leave am for Eko Hotel
Owo wa ninu lapo
And I put diamonds in my collar bone
Ashana follow me to shut down show
'Cause she no want make I dey sleep alone, away
Ayy-away
(Wele, lo-we) (yo)
(Wele, lo-we) gbọpẹ wọle, asiko de-de, away
Oh wele, lo-we
Ye-ah, wey-wey, wey (wele, lo-we)
Kọla wo'le, asiko de-de, away
Oh wele, lo-we
Shey na my fault say your bobo no dey confuse you with over-do?
Wetin you need, shey na Franklin?
Finna come tour for me, Istanbul
She say she don't kiss, she on the first date
But, she can sleep in my sitting room
If she no fit fight Ishaya
Said she can wait 'til tomorrow
O gbọmọ meji for me, uh
Figure eight, her body
And, the baby don m'oti, m'oti
And, Uloma need dollie, uh
She say na foreign money
Wey go make her receive my loving, uh
Animalistic talk
Mummy told me it's lonely road
Make ọlọpa no go seize your phone (your phone)
No go listen to olofofo ('fofo)
I put my feelings in a microphone ('crophone)
Until the rollie, e be dipped in gold (dipped in gold)
And we be choking on Canadian smoke ('Dian smoke)
I put a little of my faith in God (in God)
'Cause only me wey fit decide my odds
And now my girlie got a BBL
They no fit see me for my house address
She tell me say she no go kiss and tell
'Cause I go leave am for Eko Hotel
Owo wa ninu lapo
And I put diamonds in my collar bone
Ashana follow me to shut down show
'Cause she no want make I dey sleep alone, away
Ayy-away
(Wele, lo-we) (yo)
(Wele, lo-we) gbọpẹ wọle, asiko de-de, away
Oh wele, lo-we
Ye-ah, wey-wey, wey (wele, lo-we)
Kọla wo'le, asiko de-de, away
Oh wele, lo-we
Shey na my fault say your bobo no dey confuse you with over-do?
Wetin you need, shey na Franklin?
Finna come tour for me, Istanbul
She say she don't kiss, she on the first date
But, she can sleep in my sitting room
If she no fit fight Ishaya
Said she can wait 'til tomorrow
Credits
Writer(s): Thabo Lloyd Moagi, Chisom Ezeh, Maya Osifeso Jnr
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
- OVER DEM (Mixed)
- Many Things (Mixed)
- Currency (Mixed)
- Charm (Mixed)
- Folake (Mixed)
- NO COMPETITION (feat. Asake) [Mixed]
- People (Mixed)
- Fallacy (Mixed)
- You Go Know (Mixed)
- PICANTO (feat. Zlatan & ECko Miles) [Mixed]
All Album Tracks: Life of The Party Mix: Rexxie, Big Vibe Vol. II (DJ Mix) >
Altri album
- Summer Vibes Mix (DJ Mix)
- HOTSHOT MIX, Vol. 1 (DJ Mix)
- Awapiano (Life of the Party) [DJ Mix]
- One or Two - EP
- Africa Now: February 2024 (DJ Mix)
- BIG TIME (Deluxe)
- Life of the Party Mix: Rexxie, Afropiano to The World (DJ Mix)
- Gazo (feat. CDQ) - Single
- Life of The Party Mix: Rexxie, Big Vibe Vol. II (DJ Mix)
- Big Time
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.